正在加载视频...

视频加载失败

65,750 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Someone you may know 的头像
Someone you may know3 个月前

If una allow Ronaldo score, I go expose all the player's real ages.

Emperorblack07 的头像
Emperorblack073 个月前

As I remember say una no dey World Cup, shame wear me 😠

Ifreke 的头像
Ifreke3 个月前

Make Moses simon no go drag Ronaldo jersey with him coach today o

Divine 的头像
Divine3 个月前

Nigeria vs portugal is not on dstv i dey shout m now o

Aluuuu⚽ 的头像
Aluuuu⚽3 个月前

Who advised Nigeria to play Portugal? Team wey not fit beat Zimbabwe qualify for world Cup😂😂😂

JESUSBOY 的头像
JESUSBOY3 个月前

I trust u See as bandit Dey disturb us Use that annoyance wipe Ronaldo country pls pls pls or else Na too send bandit come meet una nii oo

Holic❤️🦜 的头像
Holic❤️🦜3 个月前

Protect cr7 at all cost

Shanu Jamgbadi 的头像
Shanu Jamgbadi3 个月前

Super Eagles don show me shege. our first world cup USA 94 I dreamt about that Italy vs Nigeria 2nd round match that they defeated us 2-1. As a teenager &a Christian decided to pray. We were leading Italy with 1-0 until the 88th minute. Oliseh & Eguavoen ehn cost us quarterfinals

THE WEEKEND SPECIAL 的头像
THE WEEKEND SPECIAL3 个月前

I need one goal from your guys

Real Madrid Newz🇵🇹 的头像
Real Madrid Newz🇵🇹3 个月前

Please Don't Injure My GOAT 🐐

Current rw 的头像
Current rw3 个月前

Make una injure Ronaldo abeg

Jesse 的头像
Jesse3 个月前

@FansTribeHQ Just lose, like you always do, my bros. Today the GOAT plays 😂

Real Madrid Newz🇵🇹 的头像
Real Madrid Newz🇵🇹3 个月前

Please is Osimhen in the Squad

Niggi Driz 的头像
Niggi Driz3 个月前

Spread your leg✅ Allow ororo score atleast brace✅ No tackle Ronaldo No injure any of our players. No go do pass yourself oh, we no send una to score sef

Emmanuel 的头像
Emmanuel3 个月前

If una like mek una no still stream this match

Kenneth 的头像
Kenneth3 个月前

Why Oneydika dey always sag ?

Real Madrid Newz🇵🇹 的头像
Real Madrid Newz🇵🇹3 个月前

The Keeper Should Concede 10 Cristiano Ronaldo Shot

DeAndrey 的头像
DeAndrey3 个月前

@Obiepokar1 Just score one ☝️ goal 🥅 for me abeg 🤷🏿‍♂️you guys can lose the game later on 🤷🏿‍♂️I don’t care 🤷🏿‍♂️ coz na una mates Dey that worldcup tournament 🏟️ like this 🤦🏿‍♂️🤏🏻

Swaleh 的头像
Swaleh3 个月前

Ready to be spanked by Portugal 🇵🇹 😭🤣🤣🤣🙌

Emmanuel 的头像
Emmanuel3 个月前

Bro for a friendly game when your mates are preparing for the world cup that is starting tomorrow hissss

ZANG👑 🇧🇪 的头像
ZANG👑 🇧🇪3 个月前

Chukwueze always smiling 😂

Respect 的头像
Respect3 个月前

@FansTribeHQ Where una da walk goo

Ifeanyi 的头像
Ifeanyi3 个月前

How come I Dey see Chukwuezetwice

🎵🎤Segunpsalm🎤🎵 的头像
🎵🎤Segunpsalm🎤🎵3 个月前

Walking to L

kHaLiFa MaYYaKi⚔️🗯 的头像
kHaLiFa MaYYaKi⚔️🗯3 个月前

Shame un you prepare friendly not wolrdcup

big~SHERIFF💡✨ 的头像
big~SHERIFF💡✨3 个月前

Only a f00l will support Ronaldo and Bruno Fernandez against his own country 😂😂

Immortal 🇵🇹 的头像
Immortal 🇵🇹3 个月前

Abeg just give Ronaldo 2 goals and don't injure any of Portugal players. Ire oo 🙏

king of the world 的头像
king of the world3 个月前

Failed players 😁😁😁

WIZKID BACKBONE 🦅 的头像
WIZKID BACKBONE 🦅3 个月前

Nigeria I am sorry but Una go collect oo

ZANG👑 🇧🇪 的头像
ZANG👑 🇧🇪3 个月前

If unq like make una go de drag who go collect Ronaldo jersey i go too vex for una.

Damas Sumalu 的头像
Damas Sumalu3 个月前

Nigeria is far better than Portugal Only fenerndess there Ronaldo is too old to play in this tournament Nigeria is knocking them down

odum n'egbu agu. 的头像
odum n'egbu agu.3 个月前

Tell me why this team had several opportunities to play at a world cup and failed to take it in 2022 and 2026 instead you are a guinea pig for Portugal to test themselves in preparation for their game against Congo. Nonsense!

DJ🥷 的头像
DJ🥷3 个月前

Let Ronaldo get a brace or hattrick please