Loading video...
Video Failed to Load
Tech is taking over ๐๐
103,607 views โข 18 days ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

Hope say you dry that leaf for 3 days like I told you before you smoke am??

๐คฃ๐คฃ

I no believe say I watch dis video to the end ๐ช

๐๐๐

Why you no come buy โฐ๏ธ so you can make heaven ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Na me been sell something for una na ๐

๐คซ๐คซ๐คซ

Why your nurse fine like that

๐ฅน๐ฅน๐ฅน

U just wasted my data. Anytime I catch u na your wig I go drag

๐ญ๐๐

Abi na my ear dey faulty??

Super story ๐คฃ๐คฃ pls part 2...๐๐๐

๐คฃ๐คฃ

Exactly how Christian families are seeing life

Shay na Akwaibom girl? I know them oh!

๐ญ๐ญ๐คฃ

Aunty why you dey lie like this Which angel ๐ sell malt and gala for you

If I tell you say everybody don fra for this country you think say I dey play. See for yourself

You are not a gen-z You still carry the pot

Na Pst Arume abi Aromate I blame, cause which kind lie be this

Your matter

I was enjoying the rubbish gist until the malt and Gala part

Omo even devil sef dey learn work for where you dey makachi ๐คฆ๐คฆ

Na me be the person wey sell awara

Indabosky please come and carry your member, she don run commot for ward. ๐คฃ

This girl looks like your babe @lahey62_ or am I tripping??

Who be this one ๐๐๐ again... As Nigerian ๐ณ๐ฌ leaders dey give their citizens woto woto with hardship, make find how they can keep themselves going

I experienced this last month on my flight to Canada. Itโs so amazing ๐คญ

God go waste your time rosemary

This one can lie for Tinibu to take IMF for free on no charge๐ซ๐คฆโโ๏ธ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐

Anti you are a graduate in this thing oooo ๐คฃ๐คฃ haha

Na true I dey that aeroplane โ๏ธ with you, me na Akara and kunu I buy very sweet sitting na stand C I dey ๐

Come make I slap your forehead ๐คฃ๐คฃ

May God forgive you,๐๐ this early morning ๐ ?

When you start ?

๐๐๐๐๐๐

Profra

Rosemary see how serious you are they pastor heaven us ๐๐คฃ๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Drunk in the bathroom taking this video ๐
Helayna Marie โจ
86,906 views โข 3 months ago
