Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Tech is taking over 😛😛
103,607 görüntüleme • 18 gün önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Hope say you dry that leaf for 3 days like I told you before you smoke am??

🤣🤣

I no believe say I watch dis video to the end 😪

😂😂😂

Why you no come buy ⚰️ so you can make heaven 😂😂😂

😭😭😭

Na me been sell something for una na 😂

🤫🤫🤫

Why your nurse fine like that

🥹🥹🥹

U just wasted my data. Anytime I catch u na your wig I go drag

😭😂😂

Abi na my ear dey faulty??

Super story 🤣🤣 pls part 2...😁😁😁

🤣🤣

Exactly how Christian families are seeing life

Shay na Akwaibom girl? I know them oh!

😭😭🤣

Aunty why you dey lie like this Which angel 😇 sell malt and gala for you

If I tell you say everybody don fra for this country you think say I dey play. See for yourself

You are not a gen-z You still carry the pot

Na Pst Arume abi Aromate I blame, cause which kind lie be this

Your matter

I was enjoying the rubbish gist until the malt and Gala part

Omo even devil sef dey learn work for where you dey makachi 🤦🤦

Na me be the person wey sell awara

Indabosky please come and carry your member, she don run commot for ward. 🤣

This girl looks like your babe @lahey62_ or am I tripping??

Who be this one 😂😂😂 again... As Nigerian 🇳🇬 leaders dey give their citizens woto woto with hardship, make find how they can keep themselves going

I experienced this last month on my flight to Canada. It’s so amazing 🤭

God go waste your time rosemary

This one can lie for Tinibu to take IMF for free on no charge😫🤦♂️🤣🤣🤣🤣🤣💔💔💔

Anti you are a graduate in this thing oooo 🤣🤣 haha

Na true I dey that aeroplane ✈️ with you, me na Akara and kunu I buy very sweet sitting na stand C I dey 😂

Come make I slap your forehead 🤣🤣

May God forgive you,😌😌 this early morning 🌅?

When you start ?

😂😂😂😂😂😂

Profra

Rosemary see how serious you are they pastor heaven us 😂🤣🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
Drunk in the bathroom taking this video 😛
Helayna Marie ✨
86,906 görüntüleme • 3 ay önce
