正在加载视频...
视频加载失败
Tee-Dollar saved me today 😂 ❤️
33 条评论

Begging culture in Lagos don too much , agbero dey always feel entitled and e dey vex me gan.

Omo nor be life Una dey live for lagos o, wtffff guyyy

😂 That crowd was NOT playing... Especially the one holding stick at the back

ne tee dollar work be this before e blow nothing pesin wan tell me. 😂

You’ve the attention you wanted mugu Why you dey complain Money miss road

Una for dress una cars with spikes like how they did in death race Una no know say Agberos go dey road before???

Just have someone that gat you

Omo everybody just feel say once u dor make am u must give them o

I hope you drop something for that mummy kneeling down 🙏🙏

Why person mama go dey dance just to beg person for traffic, shame don finish for this world! If e reach time to vote now them go vote who go keep them handicapped.

Tee dollar na agbero before?

See wetin this country dey turn to bruh

Whose mum is this?

Yoruba people mehn When e reacg time to vote dem no go vote Na here Dem de carry first Touting around and begging Y'all should go get a job

More reasons to always pull up with security.. people are really insane, smh

For this Lagos , all this egbon adugo of a thing don too much any little thing dem go start to Dey beg for money as if dem no get Leg and hand to work

Bro just move to Abuja. Better roads, less traffic and no agbero on the road. No flooding too.

Why do you guys keep buying cars you can’t comfortably drive in this country?

OGBA presido for a reason 😂😅

This rubbish need to stop for Nigeria, causing nuisances in the road.

Under BAT's presidency. He moved the begging capital of Nigeria from North to Lagos. He has inflicted his people with hunger that every round youth and mothers in Lagos now beg on the roads. Look what his biggest supporters are doing?

God forbid oooo No be like say lagos get road for all of this cars Wetin una still dey find there ?

Shey this one bad pass almajiri? Almajiri no get mind to block your road, these ones on the other hand are 1 opportunity away from doing stop, search and seize for Lagos. Lets continue taking this thing lightly.

Touts.... Condoms for stop dis rubbish 😒

wtf would you want to live in Lagos man

Una dey try for that town. I could never

Yall move to Abuja and let me sort out houses for real. SVJ and this nonsense is just incredibly silly man.

What episode of Walking Dead is this?

Mr.Jeff let folks find that woman wey kneel down for you BLESS HER 🙌

Jeffery of Good life

Y’all should continue laughing at the Nuisance constituted by Lagos agberos instead of calling for the government to do something about it, until the day it gets out of hand

How normal is this This looks scary Ahbi na because I no Dey Lagos?

Omo see wetin poverty cause for Nigeria..
