Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Tell everyone have landed 😌😭😂

66,519 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Stonecode
Stonecode1 год назад

Cc: @yabaleftonline @instablog9ja @PulseNigeria247

Фото профиля Stonecode
Stonecode1 год назад

Please follow up, let's hit 20k followers on Instagram

Фото профиля VINTAGE 🍃
VINTAGE 🍃1 год назад

My landlord elder brother, anytime his younger brother wey get house send stuffs to keep for him in his flat cuz the man stays abroad , he will always find a way to invite me to come see it and help him check unless I no dey around when he visits . Most times I no dey answer him cuz I no get time for nonsense , person wey go show up say he came to warm AC so e no go spoil 😂 😂

Фото профиля HisRae🧢
HisRae🧢1 год назад

I can relate😂 omo Baba sheu stressed my destiny back then😂

Фото профиля Stonecode
Stonecode1 год назад

😂

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐1 год назад

E no get hood wey you no go see them 😂😂

Фото профиля Teddy
Teddy1 год назад

He get one old woman for my guy area back then dem give my guy money to buy android phone for her so we go buy Tecno camon for her this iye use three days read the manual before she let my guy set the phone for her, she be even call am come make he com translate the Chinese part

Фото профиля KingTumzy.eth
KingTumzy.eth1 год назад

Work rate 💯💯🔥

Фото профиля Engr Olami
Engr Olami1 год назад

I can relate 100%

Фото профиля Big Lummy☔️
Big Lummy☔️1 год назад

Dem Dey every hood 😂

Похожие видео