Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Tell everyone have landed ๐Ÿ˜Œ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

66,519 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

Stonecode's profile picture
Stonecode1 year ago

Cc: @yabaleftonline @instablog9ja @PulseNigeria247

Stonecode's profile picture
Stonecode1 year ago

Please follow up, let's hit 20k followers on Instagram

VINTAGE ๐Ÿƒ's profile picture
VINTAGE ๐Ÿƒ1 year ago

My landlord elder brother, anytime his younger brother wey get house send stuffs to keep for him in his flat cuz the man stays abroad , he will always find a way to invite me to come see it and help him check unless I no dey around when he visits . Most times I no dey answer him cuz I no get time for nonsense , person wey go show up say he came to warm AC so e no go spoil ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

HisRae๐Ÿงข's profile picture
HisRae๐Ÿงข1 year ago

I can relate๐Ÿ˜‚ omo Baba sheu stressed my destiny back then๐Ÿ˜‚

Stonecode's profile picture
Stonecode1 year ago

๐Ÿ˜‚

Cleverly ๐Ÿ’'s profile picture
Cleverly ๐Ÿ’1 year ago

E no get hood wey you no go see them ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Teddy's profile picture
Teddy1 year ago

He get one old woman for my guy area back then dem give my guy money to buy android phone for her so we go buy Tecno camon for her this iye use three days read the manual before she let my guy set the phone for her, she be even call am come make he com translate the Chinese part

KingTumzy.eth's profile picture
KingTumzy.eth1 year ago

Work rate ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ”ฅ

Engr Olami's profile picture
Engr Olami1 year ago

I can relate 100%

Big Lummyโ˜”๏ธ's profile picture
Big Lummyโ˜”๏ธ1 year ago

Dem Dey every hood ๐Ÿ˜‚

Related Videos