Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Tell Odogwu to call me
179,492 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

As Buggati small reach, your own AI turn am to monster truck beside you😂🤣

Burna Boy: Bugatti my ass 👇

Na your Tacoma u turn to Bugatti like this 😂

Why the tyre com tall pass you🤦

Eleyi oun shey oun ti o fi Buga ti oo😂

Bugatti don turn to bicycle wey everybody buy now

This one BUGAti gangan be this😂

Your own ai get comma ooo na different ai you and hamzy Dey use

How buggati come tall pass you? 😅

This AI is another new update to shift more pants.. Who knows if na wetin burna sef dey run be dat..

Even Bugatti no tall pass Aki and PawPaw. Nah u be the first person wey i go see wey short pass Bugatti.

Even Quadri sef no real 😂

She don finally cast them😂

Why your buggati con tall pass you 😂😭

Hammzy don share the prompt

Which kind off road Buggati be this. 😂

As Buggati small reach.,your own Al turn am to manster truck beside you 😅🤣🤣🤣

Why ur own Bugatti tall pass u 😂💔

Opor 🤣🤣🤣🤣

Ur own na lorry abi na u just 2short ?

Werey 😂

E don set 😁😁

Hottest Bugatti owner

Werey say cr7 😂

Why the Tyre tall pass you

Na Bugatti bonnet sound like that?

🤣🤣🤣 Quadri no tall at all

This @_Taaooma sef 😂😂

Why your own bobotti tall pass you

As Buggati small reach, your own AI turn am to monster truck beside you😂🤣

Ati bu toga so ke

lol 😂

No need to call ☎️ yu Enjoy the ride 🚙

Your own leg come tall pass you
Похожие видео
Why??? Where are we right now? Tell her to call me!!
LaVar Walker
107,936 просмотров • 3 месяцев назад
