Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Tell Odogwu to call me

179,492 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Abdul_Wahab
Abdul_Wahabvor 8 Tagen

As Buggati small reach, your own AI turn am to monster truck beside you😂🤣

Profilbild von Ebunoluwa Oluwadara
Ebunoluwa Oluwadaravor 8 Tagen

Burna Boy: Bugatti my ass 👇

Profilbild von Name can not be blank
Name can not be blankvor 8 Tagen

Na your Tacoma u turn to Bugatti like this 😂

Profilbild von Echidime
Echidimevor 8 Tagen

Why the tyre com tall pass you🤦

Profilbild von IREOFLAGOS 👑
IREOFLAGOS 👑vor 8 Tagen

Eleyi oun shey oun ti o fi Buga ti oo😂

Profilbild von Abiodun
Abiodunvor 8 Tagen

Bugatti don turn to bicycle wey everybody buy now

Profilbild von Tmcruse14
Tmcruse14vor 8 Tagen

This one BUGAti gangan be this😂

Profilbild von Victorium
Victoriumvor 8 Tagen

Your own ai get comma ooo na different ai you and hamzy Dey use

Profilbild von Ayobami
Ayobamivor 8 Tagen

How buggati come tall pass you? 😅

Profilbild von Oluniyi (ADVACFIRM)
Oluniyi (ADVACFIRM)vor 8 Tagen

This AI is another new update to shift more pants.. Who knows if na wetin burna sef dey run be dat..

Profilbild von Reyes📈📊
Reyes📈📊vor 8 Tagen

Even Bugatti no tall pass Aki and PawPaw. Nah u be the first person wey i go see wey short pass Bugatti.

Profilbild von Stemdee💯
Stemdee💯vor 8 Tagen

Even Quadri sef no real 😂

Profilbild von Segun Ogunleye
Segun Ogunleyevor 8 Tagen

She don finally cast them😂

Profilbild von David Oke 🤍
David Oke 🤍vor 8 Tagen

Why your buggati con tall pass you 😂😭

Profilbild von Happy § Soul™
Happy § Soul™vor 8 Tagen

Hammzy don share the prompt

Profilbild von Simeon
Simeonvor 8 Tagen

Which kind off road Buggati be this. 😂

Profilbild von walecho
walechovor 8 Tagen

As Buggati small reach.,your own Al turn am to manster truck beside you 😅🤣🤣🤣

Profilbild von jᎾᏦᎬᏒ😎
jᎾᏦᎬᏒ😎vor 8 Tagen

Why ur own Bugatti tall pass u 😂💔

Profilbild von Seyi Makinde’s Boy
Seyi Makinde’s Boyvor 8 Tagen

Opor 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Blue🩸 🦅 🦅
Blue🩸 🦅 🦅vor 8 Tagen

Ur own na lorry abi na u just 2short ?

Profilbild von Eminence✝️🇧🇪
Eminence✝️🇧🇪vor 8 Tagen

Werey 😂

Profilbild von 𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.
𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.vor 8 Tagen

E don set 😁😁

Profilbild von ishola🌏
ishola🌏vor 8 Tagen

Hottest Bugatti owner

Profilbild von Sami~ 🥽🫟
Sami~ 🥽🫟vor 8 Tagen

Werey say cr7 😂

Profilbild von Leonard seun
Leonard seunvor 8 Tagen

Why the Tyre tall pass you

Profilbild von GREAT GUY
GREAT GUYvor 8 Tagen

Na Bugatti bonnet sound like that?

Profilbild von Hakymah
Hakymahvor 8 Tagen

🤣🤣🤣 Quadri no tall at all

Profilbild von yoyjnr
yoyjnrvor 8 Tagen

This @_Taaooma sef 😂😂

Profilbild von AJ
AJvor 8 Tagen

Why your own bobotti tall pass you

Profilbild von boy c Tobi
boy c Tobivor 8 Tagen

As Buggati small reach, your own AI turn am to monster truck beside you😂🤣

Profilbild von Uncle jasola
Uncle jasolavor 8 Tagen

Ati bu toga so ke

Profilbild von BOSS G FC ❤️🦅
BOSS G FC ❤️🦅vor 8 Tagen

lol 😂

Profilbild von Deebaba😎🤏
Deebaba😎🤏vor 8 Tagen

No need to call ☎️ yu Enjoy the ride 🚙

Profilbild von @Segun
@Segunvor 8 Tagen

Your own leg come tall pass you

Ähnliche Videos