Loading video...
Video Failed to Load
Temi also rejected Chimsom’s hug 🤣 because e work for Dede no mean say e go work for you oh 😂😂😂 #BBNaija
36 Comments

That married woman is wey too forward o 😭😭😭

@Adeniji_Adeola2 😂😂

They all want a hug because of the advantage at the front

🤣🤣🤣

But it’s icky that they’re asking for a hug nau! They just met fgs. Why he no hug the other guys too? It’s only girls these boys loves to force hugs on. And that girl that kept on twirling bc the guy was asking her to??? 🤣🤣 which kain behavior be that?

She dey form 😂😂😂 And she say she no to watch am

na wetin she carry for chest make everybody wan hug her 😹

Omo na only Chisom I dey see for there. He's so cute 🥰

Is it not to early for hugs 😳

These guys no de ever learn😂

As jason see this thing live I am sure ptsd catch am😂😂

Una still dey watch BBN in 2026?

She go learn

😂 she act like say she no hear

I don’t know if saying dyslexic is considered bad in nigeria because if she dares to use this word in london or other countries she would have been disqualified by now

It's not about Dede or do you go around hugging strangers

Omo this will flop the way I dey look am

If na you, you no go wan hug?

😮😮

No mind am

😂😂😂😂😂

She’s doing too much h right now

Why did she reject it?

The temi ugly kpa

😂😂😂😂😂

What is really going on

dyg It’s too early for that

You don get your acc back

Who be Dede?

The girl sef she go sabi do busybody

Make una leave her alone

😂😂😂

😂😂

😂😂😂 you're back ?

That my girl

How could you do that to Chimsom 😏
