Loading video...
Video Failed to Load
Temi 🤣😭😭😭 #Bbnaija #TemiNkem
36 Comments

All of a sudden it is funny, make another person talk this thing we go Dey hear, disqualify her 😒

So you don’t know that context matter ? Pls rest

Ebi like old man is angry my princess kissed tram ooo, cos this is not biggie and her favorite child Temi😭🤣🤣 Biggie we are sorry ooo🤣🤣🤣

Biggie go off mic, burst better laugh ehhh😂😂

I thought Temi wasnt active today bcos she woke up from her nap but baby gal had other plans🤣🤣🤣🤣 Temi pls i've being sacking so many animals to the bush since ur 4secs kiss with Tram. Free me biko🤣🤣🤣

Nah there you go sleep biggy wey don off mic dey chop fufu😂😂

Biggie is the jealous type 🤣🤣🤣🤣we’re sorry for missing tram , babe na 😭😩

My Baby has lost weight ooo

I just see as all of una dey laff..make another person try am

@hlangi555 Herh no one has audacity than Temi 😭😭😭😭🤣

She's funny

Disrespectful girl

This my fave get fra for head sha 🤣🤣🤣

Temi don craze for her former life🤣🤣🤣 a swear

I love her ❤️

Abi u wan seduce biggie 🤣🤣🤣 leave here now

TemTem 🤣🤣🤭 TEMI THE WOMAN KING TEMI NKEM ON TOP #TemiNkem #Teminators #BBNaija

Doing too much

Biggie is in for a ride and he will punish her one day 🤣

If this gal leave this house now I go vex ooo😂😂

@Iam_Unathi 🤣🤣Temi will not kill me

She got me laughing hard😂😂

Na this girl go kpai biggie laslas😂

My Temi Nkem has lost weight oo😍

I’m I the only person who never watch this BBnaija

They are just trying everything possible to give this year bbn a trend Bro people are tired of this shit Nobody is interested

Na werey full this house ooo🤣🤣

Temi the winner 🏆

Irritating

This one na monitoring spirit wehn dem send to com monitor biggie o

Na big brother spiritual wife this😂

We're not longer interested in this thing anymore it's looks childish

😂

😃🤣🤣😂😂 this girl

In Biggie's voice Will U gettat of here

I love how she talks
Related Videos
Sensitive content
Sheba describing Ricky's anaconda to Temi 😭🤣😂 #BBNaija
Sagalina⚡🔥🦁
26,763 views • 26 days ago
