正在加载视频...
视频加载失败
TESTED AND APPROVED 💪🏾😤 highFashion
34 条评论

@rahman_jago_ Omo Jago nearly lose him life 😭😭😭🤣

@rahman_jago_ Rahman Jago go dey check time say make he quickly finish the song 😂

@_Effy_E @rahman_jago_ Anytime I watch your videos e Dey be like say I carry weight

@rahman_jago_ USE YOUR LIFE PROMOTE THIS JAM! TOO SOLID🔥

@rahman_jago_ Jago no fit do 20 pushups one shot?🤣🤣🤣

@rahman_jago_ Broo this video enter!! That Jago angry smile goes hard!

@rahman_jago_ I too like jago abeg 🤛🏾😂

@rahman_jago_ You are nothing close to @burnaboy stop d copy

@Odumodublvck_ @rahman_jago_ Cthatbigbros jago

@rahman_jago_ You no dy train your leg??

@rahman_jago_ Jago ma man you be 🤝

@Odumodublvck_ @rahman_jago_ 😂😂 fasting no allow Jago fit carry weight well

@rahman_jago_ Buff Nwannem.. You have truly carved a niche for yourself. Well done. 🙌🏽💝🇳🇬

@rahman_jago_ Good evening my brothers. I’m temmytay I’m an upcoming artiste. I’ll be grateful if you check out my new song AFTER PARTY

@rahman_jago_ How pesin go tell this one the truth now? Make i keep am to myself before e come beat me for my house

@rahman_jago_ 6uff is your name tuff in 6uff. ?

@rahman_jago_ Jago nhi seh 😂

@rahman_jago_ Omo see Jago now 🔥

@rahman_jago_ This na peak content ooo Iron X Jago 🔥

@rahman_jago_ All this if woman say lock door you go do ?

@rahman_jago_ Jago Clogs wan take e life🤣

@rahman_jago_ This thing wey una do raman jago no good o Egbon nearly die for there.😭😭😂😂

@rahman_jago_ You gat Bars...Mama dey pray for me make I no dey cemetery...Nice jamz 😎

@rahman_jago_ Who give jago bata alaadin😭😭

@rahman_jago_ Jago dey learn😄

@rahman_jago_ Abeg fee jago😭 he dey fast 😭🙏🏾

@rahman_jago_ Fasting don make Jago lean

@rahman_jago_ Omo this Jago shoe enhh😂

@rahman_jago_ Iron ❤️❤️❤️❤️

@rahman_jago_ Iron !!

@Val_Gadget @rahman_jago_ Aboki gangster RoRa e 🤣😂

@mc_lively_ @rahman_jago_ Omo the starting make me open mouth 😂😂👌❤️

@rahman_jago_ Jago gahs wear heels to match the height😂

@rahman_jago_ Which kind demonic shoe Rahman Jago wear for leg so?😹
相关视频
Sensitive content
Tested and approved
IRON ⚔️🩸
68,858 次观看 • 9 个月前

