Loading video...
Video Failed to Load
Thank God for the security 🤭 See performance 🤯🔥🔥
30 Comments

Nothing do am e just wan trend

Egbon tigba libya wo Canada without any means of transportation 😂

HIGHNESS too Much.. I sincerely need him dealer

He don smoke Togo weed 😂

Na back stage worst pass e don over high,e later vomit gan sef🤦

He don high 😂

They should allow him to fall and break leg, maybe next time he won't take anything before performing.

Funny how he knows what he’s doing… Yall be capping

From that Sula wedding, me I know say something dey do dis guy o! Unna never know ni o! See as Bouncer dey drag am dat day too! He drag am enter still dey drag am up stage wen he wan spray money

Why is he so high on coke wtf mehn. Don't these boys have management or family?

To be man nor easy o, I nor even Dey blame my daddy again

Una for just put chain for him neck na, kilodee 😂

He’s perfectly ok!! He just wan give una content

Oja ti burst

@PrinceIBe_37 Waiting be this

What is he taking? Coke? Crack?

You see many of you don’t know what comes with music🥺

Werey ti fa gbana yo

What is this though? They ain't allowing him perform well na

Person dey fra,u dey call am performance 🤣

lol Can't stop laughing o

Now he go Dey cry say he miss mohbad

Nothing wey you won tell me. Bella don high for here 😂

Normal eyes no fit perform nah 😂

😁😁

waytin dey happen to this guy i nor understand see as him cum dorr for face be like who done dey wacko.....abeg make una look out for bella ooo

Dangbana republic 👏🏿

He is never beating those allegations

This one don high oh

Bella don trabaye before coming
Related Videos
Sensitive content
Ayyyyyy 🔥🔥🔥🔥🔥 🟥 TRULY: WHAT GOD CANNOT DO, DOES NOT EXIST.‼️ Thank God For Pastor Chris and Pastor Benny Hinn 🙏.
Michael🌹
38,030 views • 2 years ago
