Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
THANK GOD FOR WIZKID SAKE
254,078 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

So because wizkid and FELA son misunderstanding it means DAVIDO have issues with them too ? You just be fool animal mumu old man at 40 still dey mumu dey do favoritism nonsense 😏with your krokro face dis nonsense you dey do wizkid no send you imagine hating people for nothing

You forgot them honour fela yesterday?

Adagbamaniye… you go old pass wiz and Davido combined so o

Omoh the love wey I get for big wiz don over 5 billion oooo 😫

Gbam

@fridayyyy11111 Na mumu people wey d call you daddy for house I blame

Wizkid aura alone in the industry is big. Them go always bow for big wiz

Fact

Dem don still Dey cry again for CS 😂😂

Dem never start

At your age ? Shameful

Childish. Babyish. This is nauseating. The most foolish thing you guys do SM cos of an artist is that the artist in question doesn't even give a fuck if you guys exist or not. You are now ridiculously embarrassing yourself here, at your age ? This is rather unproductive 😒

They took that picture at the Fela Honorary party so if he puts his music is not Deep even if Wetin concern am with wizkid matter he doesn’t owe him any loyalty

Who ever this fool at 40 be u can never be wise in ur life ... So the honor dey honor Fela yesterday na wizkid make ham happen? DAVIDO go the event use Fela music post on SM you dey rant wizkid name wey no fit carry him name but through same Fela Fool I pity stupidity as old as u are e suppose be something of great concern around u and people u stay around

Why? They’re celebrating Fela today, use your head. You’re 40+ and still acting clueless on the internet.

This ur big head. Ntin Dey inside o bros

This guy is just too dumb All u know how to do is set ring light on ur worwor face and start spitting nonsense 🤦♂️

In my life I've seen fools and idiots but This right here is a discovery 🤌

WATIN DET THE BACK CUZ I BELIEVE SAY YOU NO BLIND OLD F**L

Fact osapolo no get sense

Even if na one day abeg get sense

Omo, na that your daughter I pity pass. If she enter this app, dem go just Dey display your f00ling give am Shame go wear am hoodie 😭

My own love Dey trillion 😒❤️🦅

See old fool go find work mumu boy

Smh Davido na clout chaser

Omoh I miss FC of 2017 to 2021 Very cool, dem Dey run things lowkey Anybody wey come for them like this, e go collect till dem go pursue am commot social media. Now, fools have hijacked it and turned it upside down. Na why VDM fit dey enter them anyhow No level for them

Where this fool borrow sense from sef? Your papa no fit rant like for outside cus hand go too meet you sha 😂 Shey bo ri e yi ni 😂

Have said this from the beginning that Seun calling out wizkid fc is to destabilize the movement thinking wiz will not react none of them get the kind love and support wiz has in the industry and none of them has done what has done.

Observation no be crime ,one false move FC go hold am for neck 😂

Most people in this country don’t have sense the country is f****ked up and na Wizkid and Davido una Dey talk about to control Nigeria youths is very easy shame on you guys……

Manyewu people with twist brain 😂 Na your papa buy am phone wey you go dey select song to put on his post abi

Una neva get sense at all o una go just open mouth dey talk like toddler jezzz for your information if you don't know fela has been nominated for Lifetime Achievement Award at Grammys pesin wea don go how many years now wetin davido wan do with am na una wizzy be fool

Shame dey catch me for you o, which song do you expect him to use? That’s definition of paying respect. Celebrating the legend for his Grammy award. Thats what all afrobeat artists should be doing right now but una mumu. Tomorrow una go say na becos of wizkid, fela collect Grammy

Old cargo wetin wiz run omo hope no be this foul brain you dey use train your pikin or follow your woman talk

Your wife no dey advise you, this guy you don old for this fc tjing wey you dey do 😂

Why he no fit put am , no be fela them Dy celebrate?

You no too old for this thing
