Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Thank God say I no be good man
27,513 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I swear people weh no be good man dem no know wetin God do for them

Na why i wicked be this

Lmao 🤣

😂😂

I no deh chase woman and I'm not a good man. Full stop.

Association of No to good man

These are the kind of women who end up with 6 kids with different fathers and being single mothers. Village and urban exitement thinking

Wetin woman really want sef

I don talk am before 😭😂

You don't need God to be good man😂

Who wan chase dem

Them go chop you clean mouth

No be lie😹😹

No stop until the table turn.

Dami u wey say u no Dey see man yansh for eyes, na to chudia ham 😂😂

Keep pressure on yourself more than anybody.

There's not benefit in being a good man.

Pay evil with evil

There is a certain percentage where being good commences bringing problems

So you dey chaze them 😂

Your eyes go peel

So a price has to be paid to be a good man.

Simple tag Ivana to this post

Where you wan see them ?😭😭

Black Jesus 😂😂

😁

God go bless all the good men say claim it

lol fr fam

REAL MEN ✌🏿🤩🍃

Aje🤣

I de follow your footsteps

Thank God oo
