正在加载视频...
视频加载失败
Thank you NSNV 🙏🏾❤️
35 条评论

You weren’t invited by Seyi vibez yet you chose to give NSNV credit for the support and opportunity Asake gave you…. Na seyi blow you or na only NSNV dey stream your song 😏 Wasn’t it Asake who brought you into the spotlight? Praising NSNV for sympathy and support smh

Upcoming wey dey choose side… you don price

Nah only NSNV dey stream your song ? This is the problem you people are causing by yourself smh 🙂↔️🙂↔️

Zinodict submit your tears here👇⬇️

❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️🙈🙈🙈🙈🙈

zinodict fans, he’s not choosing side it actually seyi show when he goes to zino show he post “ thank you zinodict” trust me

@WilliamsCo30753 🌚

@lordwarice See this mumu oo this upcoming make i first go block you for Spotify

Nice one bro 💯 At the same time you need to work on your stage performance 🙏🏽❣️

The love was massive ♥️🌚

Na NSNV Dey stream your song ?

All of you bashing him are stupid He went to a seyi concert And Dey reacted well to him He is appreciative to them The seyi fans that welcomed him And una Dey vex Na ASAKE concert? Ode

We all love boy muller!!! ❤️❤️🎉

NSNV dey with you muller ❤️

Una dey craze for comment section so una dey expect him to call zinodict seh nah zino get the show?! Cuz I don’t understand

Make I first unfollow u

Don’t just disregard us after this little opportunity ❤️

Learn from him and stop using too much Auto tune

NSNV Dey for you omoba ❤️❤️

Zinodict let get the 😭 started

You bad❤️🥹

@Iam_lilbahdy So nah only NSNV dey stream your song abi

Now THEM NSNV go dey talk sey na them blow you O mumu brrr😂😂😂

@olateju_x Boy muller

More grace ahead boy muller 🙏🙏

goosebumps dey catch me allah 😞

💜

Keep pushing and don’t choose side You still be upcoming brr

@saybobo_20 NSNV ❤️

We come watch you , you dey celebrate Nsnv, nah because of Seyi we come ?

@oluwagifted20 Mumu no worry

@its_boymuller self say bag nsnv full the show and he con dey appreciate nsnv

@Blexxing001 Singing along fvcking beautiful Thing ! 😜❤️

@Heis_Kayode Gbayii muller

e leave agbake prlck dey svck seyi gba own , e go learn, siri play Svck that lollipop by dammy krane
