Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Thank you PSG for saving Football 💙💙
332,412 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

No be ur fault

@dahblitz Shameless mf

Trying to make up for this.. sorry bro, this has gone worldwide. Video proof is Chelsea fans fooling

@Ogvibes95 I can’t even blame you our standards are just so high now

You don feed street again lmaooo

You just de feed street de go, FT afunimawobe 🫡🤣

10th place Chelsea fan's highlight of the season

You dey whyne this kain prayer style?

@_omoaje Pathetic Fanz 😡

That freedom from noise pollution feeling🥹😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Yeye dey smell 😂

I like how you recreate this shit 😂😂😂😂

@gold_henny Abi dem think say na only me Dey mad. Now I don see my mate. Over joy wan kill me 😂

To be loved or to be seen, omoh na to see gunners tears oo😭😂

Ajeh seh

Wetin be this na😂😂😂😂😂

Thanks to PSG, I for no fit chop this night 🤣

Chelsea wey no dey go anywhere self dey gas

Visit Chelsea to see trophies. PSG delivered Arsenal to us. God of banter, you do this one o.

@dolftech_ng that PS5 holder. Got it?

Always twerking 😂 Same team dat piped you 8-2

There's no way u can pay off this AURA debt😭😂

Lmaoo

Remember Chelsea is not coming for champions League, conference league, Europa League, all this chelshit club 😂💔 world champions wey world don trun against

Your club dey 10th Your club no go dey any competition Your club will be shamefully watching from the sidelines when Arsenal goes again to win it next season My club is the epl champion Your club is the 10th position bums

“CHAMPIONS OF EUROPE” You will never sing that. 😂😭🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂

See as 40 years old man dey fool

Is this an adult? Why so much joy? I thought the country was still mourning the children and teachers who were kidnapped.

OMG! He recreated it 🤣🤣🤣🤣

Òmo werey 😂😂 Nobody h@te Assnal reach you & Mr Banks on this app 😂😂

Person wey see am go think say he Dey celebrate his club winning oo 😂

Arsenal have gone 140 years without winning the champions trophy . If we’re talking about specifically about the period since the competition became champions league 34 years ago. . Arsenal have none 😂 🤡
Похожие видео
Thank you Messi and Argentina for saving football ❤️🙏
BLACK SHERIF
21,224 просмотров • 2 месяцев назад
Thank you, Kevin Byard For everything. 💙🩵💙
No Context Tennessee Titans
53,560 просмотров • 2 лет назад
