Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Thanks headies for the nomination. 🙏🏽
Комментарии: 36

Omo this video too dope and too emotional I really love it

that’s the video headies snubbed lol.

I don't think some of you understand the post Headies snubbed the video

Una mumu for cs them snub am una they talk congratulations wey una go swear give headies

With or without the headies, you are big bro No mind them jare

All thanks to me

No thank anybody na you get am if dem no give you the award make dem go chop their award na you get am (in EF MOON’s voice )

@_belikebaddy Still don’t know why headies missed this …. Can’t see any video in the nomination list that have a great replay value like yours… Omo🙂↔️

I don't know why they refuse to give perliks the recognition he deserves. That man is a genius in video directing

Headies wey ignore Gen Z album con nominate cheif priest as best feature 😂them yawerey gan

They didn’t pick this song? Headies is the biggest joke😂

@_VALKlNG As I see their nomination I first say so all the work wey Perliks do them no dey see am?

I was so confused .. has to check the nominations like 3 times to see

ONE SHOT ONE PUFF OUT 🌍🌍 👇👇👇👇👇👇👇

Headies and inconsistency be like 5 and 6, na why dem no dey relevant

They are not serious fr

Pushing P

This is one of the best videos out of Nigeria in recent times. Crazy stuff.

They really fuck up big time Best video of the year 👌

Thank you for the nomination, I am happy for young john

@femi_dapson Oga tiwa, leave headies o. I don’t even know which of your work dem go nominate, you not being in the list is something else, that work rate mad, and can’t be snubbed

@The_Headies has to re-edit this nomination list “Stronger” is one of the best videos that came out in the year under review

U finished work here,u deserve to be nominated

Congratulations Boss

No music video tops this in that two years. Fvck mid headies

Headies no try at all

This video, take your flowers g 💐

Amazing video tbh. I never thought I’d get touched. You’ll get your flowers when you get your flowers, keep doing the good work .

headies keh? dem too useless😂

My favorite video!!!

Award wey don loose credibility tey tey

@_VALKlNG This video mehn one of one!

Headies bawo, lol na for people wey still Dey rate them, Kindly show me a better music video that ought to win this other than this video 😁 una too Dey play with Perliks ooo

Wetin you Dey do guyyy 😂😂

you good, no worry

Walai you deserve it all Fuck headies my idolo
