ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
That begging is a serious warning ๐๐
226,787 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Na the pikin don become landlord for the house ๐ That kind begging na final warning before the real wahala start.

After all this begging, serious beating will follow if he misbehaves. ๐๐ Children will push you to the extent that you'll start showing small signs of madness. ๐๐

African parents beg ke?. For my papa house no begging, na orders and commands go dey fly upandan like say person dey for battle field ๐คฃ๐คฃ๐คฃ.

E reach to beg, this children can make you go crazy ๐

Children go traumatize you

Abeg I feel like say the buy go stubborn , help me video when him dey beg her , abeg . God please give this to me ๐๐๐

Serious warning, because he will be the one begging new and she wonโt listen

This is called two factor authentication, the woman dey beg him before she start her own When the woman start her own now, the pikin go dey shout mummy ejor

Bad parenting. This shows the child is in charge and that shouldnโt be so! The woman seriously needs to rethink this because in the near future this child will end up being a simp or a woman beater

When the adult is the one on her knees, the 4-year-old already knows who holds the real leverage.

Body go tell you oo (in sabinu's voice) ๐ ๐

If my mama start beg me like this i go just know say my own don finish ๐คง๐๐

Beg ke, thatโs more of a threat than begging๐

If Africa parent beg you like this before you start anything just know you are in deep trouble

My mama for don tear you one as you allow am repeat the warning

Pikin when I go first give one hot one for back he head go reset๐

This type of begging ehnn the kind danger wey dey follow ehnn e massive

Na wetin my mama do for my younger brother that year omo the boy chop beating serious one people like this no dey play with them if them don beg you no hear omo the next you go hear na beating

After this begging let the boy no fuck up o ๐๐

Make African mother, Sorry nigerian mother beg u like this. Ahhhh,, make the pikin begin say prayers to do well ooo.. cos it won't end well for the child.... ๐คฃ๐คฃ

A mother is having a serious moment with her son, so he shouldnโt be wayward and dull. Because itโs the parents the society will judge when he goes astray. Instead to support, youโre filming for internet. Some people deserve slap even as an adult โผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธ

This is a wrong type of parenting ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ Yes our parents did this to us, doesnโt mean it was right ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ Thereโre many way to follow for this child to learn and learn properly. Base on what I just watch, you are not teaching, you are making him scared ๐ And itโs wrong

Oko train am well abeg make him no spoil

una wey de talk say na bad parenting na una pikin?? if e reach una turn do your own as you like

That na emotional begging , phrase 1 . Phrase 2 na end of reality ๐ ๐คฃ ๐

He's just 4 years old. Let children be children please. Your responsibility is to guide him to navigate not traumatising him to take responsibility at this age. Teach him how to write instead.

After dat begging I guess u wouldn't believe d next line of action that follows when u repeat that same mistake

Hmm,this reminds me of when I was continually having issue with my step -mom,my dad had to wake me up in the middle of night and start begging me to let things go because that woman use my eye see shege banza Thigh I still have things in mind oo,but I keep remembering things ๐ฅน

E get one of my mutuals wey say make we no dey beat pikin ๐ญ๐๐คฃ I just laughโฆ. Cause this kids will four straight you

You no go fit relate when be say all you do is to ask guy how did he get your number Make you fit settle down

She dey beg am make she for no send am back to him maker ๐๐

That begging nah warning in disguise ๐๐๐๐ Munachi mommy is begging you ohhh Please read it and write it well๐๐๐๐

Just look at the way the boy is shaking, she is raising a potential weak man except when bad influence acts upon.

See as the two hand clap together ennn.... The amount of times that boy head don dey between that clap fit off the brain.
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Is it that serious!๐๐๐๐๐๐๐๐
George T. Diano
198,789 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
