Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

That begging is a serious warning ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

226,787 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Jahbreez
Jahbreezvor 1 Monat

Na the pikin don become landlord for the house ๐Ÿ˜‚ That kind begging na final warning before the real wahala start.

Profilbild von Omalicha
Omalichavor 1 Monat

After all this begging, serious beating will follow if he misbehaves. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Children will push you to the extent that you'll start showing small signs of madness. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von O.L.I.V.E
O.L.I.V.Evor 1 Monat

African parents beg ke?. For my papa house no begging, na orders and commands go dey fly upandan like say person dey for battle field ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ.

Profilbild von Mbuotidem ๐Ÿฆ‹
Mbuotidem ๐Ÿฆ‹vor 1 Monat

E reach to beg, this children can make you go crazy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dรถpaminรซ๐Ÿง 
Dรถpaminรซ๐Ÿง vor 1 Monat

Children go traumatize you

Profilbild von Damiโ™ ๏ธโ™ฃ๏ธ
Damiโ™ ๏ธโ™ฃ๏ธvor 1 Monat

Abeg I feel like say the buy go stubborn , help me video when him dey beg her , abeg . God please give this to me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Rossie๐Ÿฆ‹๐Ÿ’ซ
Rossie๐Ÿฆ‹๐Ÿ’ซvor 1 Monat

Serious warning, because he will be the one begging new and she wonโ€™t listen

Profilbild von Ikorodu Towncrier ๐Ÿ—ฃ๐Ÿ“ฃ
Ikorodu Towncrier ๐Ÿ—ฃ๐Ÿ“ฃvor 1 Monat

This is called two factor authentication, the woman dey beg him before she start her own When the woman start her own now, the pikin go dey shout mummy ejor

Profilbild von ๐ŸŽด๐Ÿงง
๐ŸŽด๐Ÿงงvor 1 Monat

Bad parenting. This shows the child is in charge and that shouldnโ€™t be so! The woman seriously needs to rethink this because in the near future this child will end up being a simp or a woman beater

Profilbild von Toluwani Oyebade.
Toluwani Oyebade.vor 1 Monat

When the adult is the one on her knees, the 4-year-old already knows who holds the real leverage.

Profilbild von Obinna Agwแปฅ
Obinna Agwแปฅvor 1 Monat

Body go tell you oo (in sabinu's voice) ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von IRONMAN
IRONMANvor 1 Monat

If my mama start beg me like this i go just know say my own don finish ๐Ÿคง๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von Sage ๐Ÿ
Sage ๐Ÿvor 1 Monat

Beg ke, thatโ€™s more of a threat than begging๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ade
Adevor 1 Monat

If Africa parent beg you like this before you start anything just know you are in deep trouble

Profilbild von Sct. Cyprian ๐Ÿฅผ
Sct. Cyprian ๐Ÿฅผvor 1 Monat

My mama for don tear you one as you allow am repeat the warning

Profilbild von PRISCYPEARLSโœจ๐ŸŒป
PRISCYPEARLSโœจ๐ŸŒปvor 1 Monat

Pikin when I go first give one hot one for back he head go reset๐Ÿ˜‚

Profilbild von Elitesmanโšก
Elitesmanโšกvor 1 Monat

This type of begging ehnn the kind danger wey dey follow ehnn e massive

Profilbild von DeLaw ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ
DeLaw ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธvor 1 Monat

Na wetin my mama do for my younger brother that year omo the boy chop beating serious one people like this no dey play with them if them don beg you no hear omo the next you go hear na beating

Profilbild von Eniolami ๐ŸŒ
Eniolami ๐ŸŒvor 1 Monat

After this begging let the boy no fuck up o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von adeyeye Boluwatife
adeyeye Boluwatifevor 1 Monat

Make African mother, Sorry nigerian mother beg u like this. Ahhhh,, make the pikin begin say prayers to do well ooo.. cos it won't end well for the child.... ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Mr Prolific
Mr Prolificvor 1 Monat

A mother is having a serious moment with her son, so he shouldnโ€™t be wayward and dull. Because itโ€™s the parents the society will judge when he goes astray. Instead to support, youโ€™re filming for internet. Some people deserve slap even as an adult โ€ผ๏ธโ€ผ๏ธโ€ผ๏ธโ€ผ๏ธ

Profilbild von dygoodchild ๐Ÿฅท
dygoodchild ๐Ÿฅทvor 1 Monat

This is a wrong type of parenting ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ Yes our parents did this to us, doesnโ€™t mean it was right ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ Thereโ€™re many way to follow for this child to learn and learn properly. Base on what I just watch, you are not teaching, you are making him scared ๐Ÿ˜Ÿ And itโ€™s wrong

Profilbild von Ossai of Enugu
Ossai of Enuguvor 1 Monat

Oko train am well abeg make him no spoil

Profilbild von ๐˜”๐˜บ ๐˜ญ๐˜ฐ๐˜ณ๐˜ฅ ๐Ÿ7๏ธโƒฃ
๐˜”๐˜บ ๐˜ญ๐˜ฐ๐˜ณ๐˜ฅ ๐Ÿ7๏ธโƒฃvor 1 Monat

una wey de talk say na bad parenting na una pikin?? if e reach una turn do your own as you like

Profilbild von TIMEBOY
TIMEBOYvor 1 Monat

That na emotional begging , phrase 1 . Phrase 2 na end of reality ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von April.
April.vor 1 Monat

He's just 4 years old. Let children be children please. Your responsibility is to guide him to navigate not traumatising him to take responsibility at this age. Teach him how to write instead.

Profilbild von Nneji Ezinne
Nneji Ezinnevor 1 Monat

After dat begging I guess u wouldn't believe d next line of action that follows when u repeat that same mistake

Profilbild von ALANIโœจโœจ
ALANIโœจโœจvor 1 Monat

Hmm,this reminds me of when I was continually having issue with my step -mom,my dad had to wake me up in the middle of night and start begging me to let things go because that woman use my eye see shege banza Thigh I still have things in mind oo,but I keep remembering things ๐Ÿฅน

Profilbild von โ€ข ๐Ÿ˜ˆโ€ข ObIdIeNt4LyF
โ€ข ๐Ÿ˜ˆโ€ข ObIdIeNt4LyFvor 1 Monat

E get one of my mutuals wey say make we no dey beat pikin ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿคฃ I just laughโ€ฆ. Cause this kids will four straight you

Profilbild von BiG_Smarth
BiG_Smarthvor 1 Monat

You no go fit relate when be say all you do is to ask guy how did he get your number Make you fit settle down

Profilbild von Tochukwu Clinton
Tochukwu Clintonvor 1 Monat

She dey beg am make she for no send am back to him maker ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ofon
Ofonvor 1 Monat

That begging nah warning in disguise ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Munachi mommy is begging you ohhh Please read it and write it well๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kuxo๐Ÿ–ฑ
Kuxo๐Ÿ–ฑvor 1 Monat

Just look at the way the boy is shaking, she is raising a potential weak man except when bad influence acts upon.

Profilbild von NPC
NPCvor 1 Monat

See as the two hand clap together ennn.... The amount of times that boy head don dey between that clap fit off the brain.

ร„hnliche Videos