Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
that boy on jersey na devil😭😭😭😭
632,704 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

see as e position the boy for serious pasting😭😭😭😭

😂😭😭😭

he's just there to make them cry, he doesn't care about the game😂😂

at all, see the way he dey tear the slap

😂😂

affa, js come sit down abeg. 😭😭😭

He said bros come, bros come 😂😂

“Sit down back there” 😭 😂

Na bully 😭😭

e de sweet the guy gan😭

Lmao 😭😭😭😭😭

See who be they cry

New meme 🤣🤣🤣

Person wey dey cry self burst laugh 🤣🤣🤣

This boy never still recover 😂😂🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️

I don dieeee😭😂

😭

The one who had tears at first…. Laugh tire

Hin plaste ham wetin no good

E get why hin wear juventus jersey walahi, club wey dem dey call "Old lady" no be for mouth 😂😂 hin hand don old mad mad juz dey tear dem slap.

see beta mending 😂😂😂

APC to Nigerians😂😂

I don laugh 😃 burst belle.. Common go back there

funny thing be say na him chop the slap pass😭😭😭😂

😂

Watched this an unhealthy amount of times 😂😂😂

Guy him no dey even pity them😭😭😭

He cried few minutes ago. 😂 After giving that slap, I will just quit. 😆

This is not funny. Games aren't to intentionally hurt your friends. He knows he is hurting them and is enjoying it. That's a bad and wicked friend hiding behind a stupid game. The little boy he slapped so hard didn't do same to him because to him, they're still playing and he's his friend. Bad one

If that boy grow up with enough resources that’s another gumi 😂

At this point he for run away. 😂

That silent laugh at the back no good at all 🤌🏽😂

Lol the boy on Jersey is really wicked, guy gave both niqqas K.O 😂🤣

Who else noticed the beginning of the last guy's cry like that “eiyeeeeeen” static sound? 🤣💔💔💔

Mek dem comot am for the playgroup 😂😂. Bro lost his innocence long ago

nah homie sit your ass back there😂😂😂😂

guyy😭😭😭

See as him Dey happy as them won start, e don sabi wetin they him mind
