Loading video...
Video Failed to Load
That gender, Why Why Why 🤦🏽♂️
363,310 views • 3 years ago •via X (Twitter)
9 Comments

Braa laisi abeg play with her oh. Make you avoid "don't touch me for night go and play with your PS5". E get why 😭

Welcome to the world of the other gender.

No so my babe do last night too o. She talk say make I leave match wey I go watch make I dey follow am chat. Chat ke? Upon all dem knack us 1 oraimo cord for neck. I never tell am sha. Na appeasement I dey do right now.

Lasisi is the only comedian that stimulates my mind!

My wife dey jealous my phone more than any babe out their. Because na the phone I dey play my pes on. Once she don drop her phone, my phone must drop. So when I wan really play game, I go just find one yeye fight and vex, I go bone my face enter the other room enjoy my game

Let’s design for you . We are affordable

I don’t even know why I said “olopa, Abeggi sir.” 🤣🤣👏👏👏

@OlumideAdeuyi Wahala too much , men can’t even catch a break 😔

The issue be say u re playing alone...play with her Don't hang out alone..hang out with her.. Don't make them feel lonely or boredom. As una dey live together
