Loading video...
Video Failed to Load
That guy is suppose to be serving dinner 😭
34 Comments

Them suppose stone am🤣😭😭

Guy 😂

He supposed to be keeping that place dry for the actual footballers that want to use it 😂

The JESUS shout got me..😭

Talent dey dis naija sha, nice cinematography!!!

But be careful with how that kind of comment is framed online.People can easily take it out of context or turn it into unnecessary drama.

Make he go chop im cold eba for house abeg, the rest of the house ate pounded yam and pounded only theirs because he wasn't around 💔😂😂

Dem suppose jail am make he no come one day spoil World Cup winning goal give Nigeria

He miss am o😂😂

Dey suppose throw him tyre

Jesus 😂😂😂

Wtf

Upon all he still lost it 🤦🏾♂️💔

Offside 🙃

That guy on native suppose don leave football

Herhhhh

Torres

😭😂

His a dinner man

SATIVA AUDIO + VIDEO OUT NOW WORLDWIDE🌎🔥🍁

Asante re ooo 😹

imagine

Omg 😱

Why una no tie

😂😂😂😂😂

It's the ending that I wasn't expecting 😭😭😭😭😂 werey

See the run😭😭😭

Original

😂

Jesus oooo

🤣🤣🤣🤣

“Na because say na my weaker leg, I for score if say na my strong leg” 😫🤣🤣

He can never make it😂😂

I don rush go like am when video never finish
