正在加载视频...
视频加载失败
That guy that clapped is a legend. 🤣🤣🥂
10 条评论

THE BOSS 🇬🇭1 年前
That clap be like tatatata🤣🤣

El Fantasma1 年前
The "goal ball" in a passive and calm tone accompanied with the clapping 😹😹😹

Big Max🗨️1 年前
Him no wan shout make them no denial am access to kpekus 🤣

THEMaryor☄️1 年前
Why Man U gats enter matter😏😏when you are big you are big

Oriowo1 年前
Watin concern Man United for this matter now? 😭😭

adedolapo adesina1 年前
Man U just Dey collect strays up and down 😭

Ajigijaga1 年前
He is a legend abi? Make all of una dey hate Arsenal. Dem use ojoro dey turn una proud league to farmer's league una dey clap. I clap for you too 🤣

Playboy😈💲1 年前
U sure say na clap be that 💁💁💁😂😂😂😂

Beetrice🌹🌹1 年前
lol that’s me Forever an Arsenal girl 🔴⚪️🥳🥳🥳🥳

That web3 guy1 年前
Goal balllll.😹
