正在加载视频...
视频加载失败
That joy when you finally meet your trekking partner😹
67,633 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
28 条评论

That other side nah aquarium or normal school pool side?

See as University of delta full of flood chai

Even the friend dey shocked at the end 😂

This boy life don spoil 🤦🏾♂️

This guy na brand ambassador for SAPA😂🤣😂

"lick am again, how do you feel?" 🤦🏾♂️ 😂 💔 🔥 🔥 🔥 🔥

E no really far if u deep am. Lol

This guy dey really suffer😂

Very useless content

This guy is giving me joy these days aswear 😂😂💔

Partner in suffering

Which kind suffer head be this?

It was hard but we made it 😂

When is this guy graduating?😂

Lmao. Na so I dey waka from Gwagz Mini Campus to SDP junction with friend🤣

🤣🤣🤣🤣 This guy useless abeg🤣🤣

See water everywhere 🤦♂️

@Judedcx 😭😭😭😂

I hope you guys have fitpesa app as una dey trek

I love this guy content

This content fit UK ☺️

Bro,,,,,I trek my life for school o,,,,and for real he get one market wey be shortcut too😭😭😭😭😭

😂

I wish can be able to easily make friends like this too 😊

Unmatched Joy

Omo. I waka for my year 1 until eeh. Na year 2, I found out shuttle was 50naira. Kia God

Na just a stone throw 😂😂

this guy really get content. 😂
相关视频
Sensitive content
When you finally meet your ex 🥺🥺
PunchzoneTv
1,818,541 次观看 • 4 个月前
Sensitive content
When you finally meet that ‘insta baddie’ in real life😭
Out of Context Human Race
8,282,349 次观看 • 1 年前
Sensitive content
When she finally let you smãsh after so many years in friend zone 😹😹
Ella😍
4,747,548 次观看 • 7 个月前
