Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
That last guy don see himself finish 🤣
10 Yorum

Johnsmith11 ay önce
The last guy wan quickly bill am 😂😂

Daniel11 ay önce
Baba wan use style throw billing 😂😂😂💔

R I D D O X11 ay önce
That last guy serve am format straight Werey 😂😂

Tamedo000111 ay önce
The last guy don bill interviewer, you go drop Something aje

Lastborn Of Uyo⚖️11 ay önce
Talent full naija street🤣🤣🤣🤣

Desmondstakes11 ay önce
The last guy wan sharply collect the leanest 2k for him hand sef 😂😂

Zamani11 ay önce
The last guy wan use style throw billing😂

Bayo Ote$11 ay önce
😂😂😂

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬11 ay önce
Why dem dey disturb people wey no sleep well?

GHOST11 ay önce
Maybe he meant 1 billion in Zimbabwean currency
