Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

That last guy don see himself finish 🤣

69,495 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Johnsmith's profile picture
Johnsmith1 year ago

The last guy wan quickly bill am 😂😂

Daniel's profile picture
Daniel1 year ago

Baba wan use style throw billing 😂😂😂💔

R I D D O X's profile picture
R I D D O X1 year ago

That last guy serve am format straight Werey 😂😂

Tamedo0001's profile picture
Tamedo00011 year ago

The last guy don bill interviewer, you go drop Something aje

Lastborn Of Uyo⚖️'s profile picture
Lastborn Of Uyo⚖️1 year ago

Talent full naija street🤣🤣🤣🤣

Desmondstakes's profile picture
Desmondstakes1 year ago

The last guy wan sharply collect the leanest 2k for him hand sef 😂😂

Zamani's profile picture
Zamani1 year ago

The last guy wan use style throw billing😂

Bayo Ote$'s profile picture
Bayo Ote$1 year ago

😂😂😂

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬's profile picture
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬1 year ago

Why dem dey disturb people wey no sleep well?

GHOST's profile picture
GHOST1 year ago

Maybe he meant 1 billion in Zimbabwean currency

Related Videos

This guy don finish Deeone 😭😂
3:41

Sensitive content

This guy don finish Deeone 😭😂

Oyindamola🙄

269,206 views • 1 year ago