Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

152,449 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

11 Yorum

A Baby Boy & More𓃵 profil fotoğrafı
A Baby Boy & More𓃵1 yıl önce

That man Dey enjoy the gist well😂😂😂

Troomy Nootropics profil fotoğrafı
Troomy Nootropics1 yıl önce

Melatonin + Reishi = Sleep mastered. Troomy Sleep helps you rest easy and wake up refreshed. 💤

Alexfield profil fotoğrafı
Alexfield1 yıl önce

Wetin concern real man, with olosho gist? Make them all get out!

NO_LIMIT profil fotoğrafı
NO_LIMIT1 yıl önce

private girl selling her pum pum for lambo. private olosho 😂😂

•⁠ᴥ⁠• profil fotoğrafı
•⁠ᴥ⁠•1 yıl önce

Who tell you he wants to sleep, he dey enjoy the gist, he just dey disguise. Na so men dey do

Chima Jesse profil fotoğrafı
Chima Jesse1 yıl önce

So for her mind she believe say that man get time to dey listen to that kind gist 😭

Bere⚡️Original⚡️Mandosky profil fotoğrafı
Bere⚡️Original⚡️Mandosky1 yıl önce

There is a kid there, na this kind gist una dey gist in the presence of small pikin?

Melvin ice profil fotoğrafı
Melvin ice1 yıl önce

If dem never kpai one person wey dey use allegedly the rest no go learn

PAI profil fotoğrafı
PAI1 yıl önce

This one na read the passage and answer the question below. Na it this woman dey do her husband. 😂

AOS profil fotoğrafı
AOS1 yıl önce

A woman that's interested in gists like these 🚩

JIFI profil fotoğrafı
JIFI1 yıl önce

So manny and karamel been dey date, 😂😂 ikegwuru

Benzer Videolar