Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
That Mummy wey Dey front nah legend 👀
Комментарии: 60

I never see anything wey go make me enter this water

This is very risky

A day in the life of an average Nigerian citizen 🥹😭😭

This is very risky

Someone must be at the front..but no supposed be woman😂😂

😭😭😂😂

@wahalaMann In this situation, my dad will say never close your legs. Open them and let the water pass through them. That’s exactly what that woman at the front is doing 😂

People dy svffer for lagos gaskiya

No be small thing 🥹💔💔

The woman get mind oh

She’s probably used to it ☹️💔

if you dey Lagos and u no get any experience even if nah 4yrs + experience omo you be ghost o.. even ghost sef get experience for Lagos 😂😂😂

Inside this kind river

Imagine o ☹️

She sabi the thing

@short_movies1 No be today

This is risky

Very risky

Imagine selling kulikuli or Ankara on this street 😀

Which angle be this again 🤲😭😭😂

Omo dem try o

Imagine going through that place as a woman 🥹🥹

Na content abeg?

It doesn’t look like one

She's fearless

She no send the water 🥹☹️

This is risky o

Very risky, but they have no choice at that moment.🥹😭

Omo she get mind oh

See what bad governance forced them to go through

Imagine say you dey weigh 45kg enter the flood

Bro!!! 🥹😭😭

Even Moses no do pass this one! Make them open one chapter for this mama

Mama no dey fear oo

At all 🥹

Omo.. This is crazy!!!

Very crazy 💔

The woman in front is a regular

She’s used to it 🥹🥹

Nah she be Moses

Eei God 😭😭😂

She toooo try Abeg

No be small thing

Abeg where be this?

This is Lagos

Abeg I wan know the area so I go fit avoid ham

Person wey theif money for drainage they watch this video de talk “enya”s

Shame on the Nigerian government.

She don sabi

She be OG 💪

Follow who know road 😂

@0xxGodMercy On a straight line!!!

Why man no de front

You can say that again

💯

Nothing like legend She sabi the road well well Stranger no fit know where to step for this kind case

If na your mama dey front forget ur papa go dey collect once once

This is not being legendary o, where are they going to?

Their house ofc

That woman is not just a legend; she is a survivor. She saw the flood and said, "I am not going down without a fight." The water is rising, but her spirit is higher.
Похожие видео
Sensitive content
Una don watch this video? Dem don traumatize this mummy! The fact say all of them dey start the conversation with “mummy” is even more crazy!! Who be that stupid boy wey talk say e wan use rose on mummy 🙆🏿♀️😭 but honestly, i no fit dey with guy wey no sabi chop pussy ooo God forbid!😭
chocolate_skin_beaut 🌟
115,226 просмотров • 10 дней назад
So nah the man wey dey off light for NEPA office be this 😒 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
368,219 просмотров • 1 год назад
