Loading video...
Video Failed to Load
That one no really concern me
252,895 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Habibi1 year ago
Things cost now….abeg hide the food o

Chidera Madu1 year ago
I go lie for you

公式:ちぃたん☆名古屋1 year ago
I'll give it to you who thinks you don't like this world.

Mcoscair1 year ago
Correct nah the food she see for fridge make her light the cana 🤣🤣 when her saki tear she go get sense.. very anyhow person 🌝🤣

Movich panda 🐼1 year ago
Why una de against girls wey de smoke? Most of them straight pass some of these holy girls wey full of pretense, lol.

Kelechukwu1 year ago
I dey very sure say she fess open fridge b4 she crush her Igbo 😂😂😂

👑BIAFRAgooner👑🇱🇾🔥🇮🇱🌄1 year ago
Lol is smoke finish she no go see food chop..wise man

Tobe🥷🏽1 year ago
😂that food wey you hide dey important

DAN1 year ago
😂😂😂 dem no do her dedication true true... Odogwu you be Savage 😂😂

Hillary1 year ago
Now where everything don cost

makay1 year ago
@gtbank_help pls reply dm
Related Videos
0:26
Sensitive content
Jaida really said damn you ate me up with that one 😭
Ra✨🦋
144,721 views • 1 year ago
