Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

That stage is scary asf fr😩😅

162,332 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Odun 🎲 profil fotoğrafı
Odun 🎲1 ay önce

Bro, that thing dey make man panic ajehh

Marvel🕊️ profil fotoğrafı
Marvel🕊️1 ay önce

Fr bruh😭

almostnella profil fotoğrafı
almostnella1 ay önce

"you dey approach brokeness" God abeg o 😭

Marvel🕊️ profil fotoğrafı
Marvel🕊️1 ay önce

@almostnella 😭😂

Jester profil fotoğrafı
Jester1 ay önce

E scary gan, but God nor dey fail me

A$tro👽 profil fotoğrafı
A$tro👽1 ay önce

in addy 🤧

Marvel🕊️ profil fotoğrafı
Marvel🕊️1 ay önce

Ajehhh 😂😂

Marion ❤️🦅 profil fotoğrafı
Marion ❤️🦅1 ay önce

Bruhh that stage ehhen, I don’t even know what to say.

OFFICIAL SLIMZY 💯 profil fotoğrafı
OFFICIAL SLIMZY 💯1 ay önce

Guyyyy😭😭this stage e d draining they was a time i literally planned ill stay whole day just drinking pure water i literally buy 4 bag of pure water 😂my guys d think say i be boss way I d buy pure water omo😂as I finish I stayed whole day drinking water tears d comot for eyes😂

quan profil fotoğrafı
quan1 ay önce

u go come dey calculate am, 2 or 3 weeks before u collect nxt salary, u and calender go turn bestie 🤦🏿‍♂️

Divine🖤 profil fotoğrafı
Divine🖤1 ay önce

This stage still good, at least you dey “approach” the brokenness. E get the stage wey be say, you don broke already o, you come still chop gbese, no be debt oo GBESE and you dey expect money from anywhere, omo😭

Döpaminë🧠 profil fotoğrafı
Döpaminë🧠1 ay önce

Nah that kind stage you go con turn accountant Every spending na calculation😂😂

Popsy_Ysl profil fotoğrafı
Popsy_Ysl1 ay önce

The miracle dey always happen Goddey😇

Blessed😈 profil fotoğrafı
Blessed😈1 ay önce

Bro, very scary

Assor jeff profil fotoğrafı
Assor jeff1 ay önce

Na the stage I Dey now but GOD never fail

Ezekiel Anthony profil fotoğrafı
Ezekiel Anthony1 ay önce

I’ve been down so many times.

just lol profil fotoğrafı
just lol1 ay önce

Na when you con go broke finish you no con see wat out you go con Dey think say you no sabi do anything again😞you Dey lazy die esp when the brokenness takes a very long time Omo😪

Donotsaynever! profil fotoğrafı
Donotsaynever!1 ay önce

You’re in a very big problem when you get here.

TEMI profil fotoğrafı
TEMI1 ay önce

This stage is not scary bro The stage wey be say u no get food to chop today not even garri u can’t see chop and u still know very sure say u go wake up tomorrow.

Samo Richie_01 profil fotoğrafı
Samo Richie_011 ay önce

I can relate to this I approach and stay inside brokeness before God send helper 😭😭 am grateful for the position am at

Panda 🧟 profil fotoğrafı
Panda 🧟1 ay önce

As I see am the come, na so I rush register NYSC 77k at all, at all …gbewa 🫴

Dejavu profil fotoğrafı
Dejavu1 ay önce

God no go gree

psych profil fotoğrafı
psych1 ay önce

Fr

Taiwo Hassan profil fotoğrafı
Taiwo Hassan1 ay önce

That stage really look scary, mind it's self will nearly cut 😨.

Liberty profil fotoğrafı
Liberty1 ay önce

I swrr, this guy dey talk truth ajeeh

Tøblèx 🖤 profil fotoğrafı
Tøblèx 🖤1 ay önce

Current stage of my life 😔

.CHIEF 🧌🫎🐬 profil fotoğrafı
.CHIEF 🧌🫎🐬1 ay önce

Pre-broke

OyeT profil fotoğrafı
OyeT1 ay önce

If millions Dey locked for my savings and I no get reach 5k for my opay. Am I broke ?🤧🥹

Chusak profil fotoğrafı
Chusak1 ay önce

Guy you get nose ooo

Ikay profil fotoğrafı
Ikay1 ay önce

One major reason i run from naij cause nor b say person nor de see money but where the nxt one de come from?

EMMX𓅓 profil fotoğrafı
EMMX𓅓1 ay önce

I Dey the stage rn 😪😩

Leo Entertainment Hub 🦁💀 profil fotoğrafı
Leo Entertainment Hub 🦁💀1 ay önce

😭😭

President Shaks profil fotoğrafı
President Shaks1 ay önce

If money no come tomorrow I am finished my last one k I use sub

YNWA LFC 🇬🇭 profil fotoğrafı
YNWA LFC 🇬🇭1 ay önce

For real 🥲😪

Benzer Videolar

Nicki is thick asf ..😩
1:21

Sensitive content

Nicki is thick asf ..😩

ً

212,087 görüntüleme • 2 yıl önce