Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The 3rd one. Abeg nau🤣🤣🤣
77,985 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
38 Yorum

Make e no run after you faint 😂😂😂

🤣🤣🤣

So the last girl no see her house or any other place faint?. Why the guy no go run away lol

Waist bead?!😭😂

Make man dey wear waistbeads. I never see am before

The 4th guy fit be young tinubu. 😭

stealing fish for another person's house, na serious bad behavior

The one wey Dey tiff fish nko Why ????

hunger, but na bad behavior be that sha

That one no talk wetin make am faint 😂

E pain am😭😭

make she order her own nau

But the guy self nah werey ooo😂

You left your house to another person's house to go and faint.

That faint own even me self go run away oo🤣🤣🤣Writing police statement would never be my portion oo🙏🙏Amen

The last one…. Baba no wan Dey explain himself oo

Wetin dey boy sef dey speak😭 And “never wenzz” back is what?

The interviewer grammar sef wan wounjure me

You welcome faint Sabi say person run away? Ok To that aunty that caught him soapy-ing he wanted you to see and assist, she wouldn't tell us the rest tho

How man go dey use caro white😂😂

I never see man wey Dey wear waist bead oo.

Scripted

Make him no run?

That your fainting...... abeg o

The one that said he caught him stealing fish is the most funniest 🤣🤣🤣

I caught him stealing fish from the pot 🤣🤣🤣

I fainted and he ran away Make I no run keh 😌 Why u fit faint self

The soapy is just prep please forgive him

Number 4 na werey

i no believe others but the last one is true

How can a man be wearing waist beads? Haaaa! Things deh occur oooo 😭

The 3rd one 🤣🤣🤣

Omo

😭😭😭 stealing fish ke?

The guy using caro white is from Ibadan , e sure for me 😂

The last one nearly sent the guy to life jail

I don't understand you faint make the guy turn doctor for your head abi . Nah the waist bead off me guys let's do better nah 9

Valid reasons
