正在加载视频...

视频加载失败

The 3rd one. Abeg nau🤣🤣🤣

82,588 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

38 条评论

Ade /Marketing Guy 🎹 的头像
Ade /Marketing Guy 🎹4 天前

Make e no run after you faint 😂😂😂

sanwo k. abiola 的头像
sanwo k. abiola3 天前

🤣🤣🤣

𝗕𝗜𝗚𝗚𝗘𝗦𝗧 的头像
𝗕𝗜𝗚𝗚𝗘𝗦𝗧4 天前

So the last girl no see her house or any other place faint?. Why the guy no go run away lol

DaLyn💫💫 的头像
DaLyn💫💫4 天前

Waist bead?!😭😂

sanwo k. abiola 的头像
sanwo k. abiola4 天前

Make man dey wear waistbeads. I never see am before

Jefferey Nosakhale 的头像
Jefferey Nosakhale4 天前

The 4th guy fit be young tinubu. 😭

sanwo k. abiola 的头像
sanwo k. abiola4 天前

stealing fish for another person's house, na serious bad behavior

samiebabsonemama 的头像
samiebabsonemama4 天前

The one wey Dey tiff fish nko Why ????

sanwo k. abiola 的头像
sanwo k. abiola4 天前

hunger, but na bad behavior be that sha

ŠAÑZÖ 👻 的头像
ŠAÑZÖ 👻4 天前

That one no talk wetin make am faint 😂

ŠAÑZÖ 👻 的头像
ŠAÑZÖ 👻4 天前

E pain am😭😭

sanwo k. abiola 的头像
sanwo k. abiola4 天前

make she order her own nau

ŠAÑZÖ 👻 的头像
ŠAÑZÖ 👻4 天前

But the guy self nah werey ooo😂

Q 的头像
Q4 天前

You left your house to another person's house to go and faint.

OLUWATOBILOBA🕊️ 的头像
OLUWATOBILOBA🕊️3 天前

That faint own even me self go run away oo🤣🤣🤣Writing police statement would never be my portion oo🙏🙏Amen

T I T A N I U M 🗽⚓ 的头像
T I T A N I U M 🗽⚓4 天前

The last one…. Baba no wan Dey explain himself oo

Norah 🍒🎀 的头像
Norah 🍒🎀3 天前

Wetin dey boy sef dey speak😭 And “never wenzz” back is what?

🙊💰 的头像
🙊💰3 天前

The interviewer grammar sef wan wounjure me

Mílèngbè 🪘 的头像
Mílèngbè 🪘3 天前

You welcome faint Sabi say person run away? Ok To that aunty that caught him soapy-ing he wanted you to see and assist, she wouldn't tell us the rest tho

Omotee 的头像
Omotee3 天前

How man go dey use caro white😂😂

WilliamsDev 的头像
WilliamsDev2 天前

I never see man wey Dey wear waist bead oo.

Konrad 的头像
Konrad3 天前

Scripted

BABS 🇳🇬 的头像
BABS 🇳🇬4 天前

Make him no run?

Ade_Jay 的头像
Ade_Jay3 天前

That your fainting...... abeg o

Gbenga Popoola 的头像
Gbenga Popoola3 天前

The one that said he caught him stealing fish is the most funniest 🤣🤣🤣

Mentally prepared 的头像
Mentally prepared3 天前

I caught him stealing fish from the pot 🤣🤣🤣

Muhammedolaolu 的头像
Muhammedolaolu3 天前

I fainted and he ran away Make I no run keh 😌 Why u fit faint self

Dadio 的头像
Dadio2 天前

The soapy is just prep please forgive him

Josh de Alchemist 的头像
Josh de Alchemist3 天前

Number 4 na werey

Goodnews 的头像
Goodnews3 天前

i no believe others but the last one is true

Ayobami Yemitan 的头像
Ayobami Yemitan3 天前

How can a man be wearing waist beads? Haaaa! Things deh occur oooo 😭

omoalhaja 的头像
omoalhaja3 天前

The 3rd one 🤣🤣🤣

NT 🦅🦅🦅 的头像
NT 🦅🦅🦅2 天前

Omo

Ariel 的头像
Ariel3 天前

😭😭😭 stealing fish ke?

Abd Azeez 🦅♏ 的头像
Abd Azeez 🦅♏3 天前

The guy using caro white is from Ibadan , e sure for me 😂

Joseph Emeruwa 的头像
Joseph Emeruwa3 天前

The last one nearly sent the guy to life jail

Izik 的头像
Izik3 天前

I don't understand you faint make the guy turn doctor for your head abi . Nah the waist bead off me guys let's do better nah 9

Pecallis® 的头像
Pecallis®3 天前

Valid reasons

相关视频