Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The bride surprised her husband at their wedding reception with a dancing performance as she’s a proper dancer. She really sabi ooo 🤭🔥
16,951 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

"Proper bride, she danced professionally to entertain her guests after feeding them"

That's my girl Anita🥰 Stepper lómò làtí lé🙂↔️🙂↔️🙂↔️ Clockit 🤏

Lol...see how he crossed leg and is enjoying the show baba move body o

She no surprise am, she shock am 😂

That's my girl y'all!!!😌😌🥰

Sensational

Why am i even smiling like mumu

Where den dey see wife way sabi dance now😫😂

Rubbish

Eku ise, wedding go end. Marriage go start

It must have taken her weeks to practice this moves .

Bride wey get sense no dey hard to know👏👏

So sweet 💕

The husband mind go they cut abi na her twin sister I go marry ni 😆 but she sabi dance

"Smile for me🎵"...... Nah, Pls don't ever do that again, ever

She tried abeg 🥳

Here I am I can’t even komole😫

Na she get the show

Wow 😳

Ok gurl

Over shock am self

This man go dey regret low-key 🤣🤣😂

He shouldn't be surprised except they didn't have courtship before they got married. I'm sure he found her in one of the events that the lady went to entertain. You know the style of CALL ME THAT GIRL or GIVE MY CARD TO THAT DANCER, the beautiful & energetic lady. 😂😂🤣🤣😂😂

boring..

E for Energy

She sabi dance oo

Make she no complain for night o

So beautiful to watch

Na one month dem use rehearse all this dance

I no dey hard to know person wey no contribute money for wedding

She’s a good dancer

lol
