Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The cake vendor get mind oh! 😂
144,566 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Bike man small small ooo,na egede man cake I carry ooo 😂😂

Na woman run the cake Woman get mind na you no know E sure me say guy man go add bonus join the delivery self 🤣🤣🤣

Cake vendor wan rip men.

Funny enough na this guys vendors dey like dey with low-key

Egede make men taste this cake naw😂

For 2026 una still dey join cu!t

E get some kind settings ehnnn u go forget your balance payment 😂😂😂 even if them call u come collect u no go go

mide cakes don collect wrong order😭😭

She will panic if she sees this video 😂 but why that one dey laff like say he get autism?

Raji Omo wara I like am die 😂😂

@I_am__badru Mide cakes and more don enter😂😂😂

All this weak boys wey dey join cult sef

@Hustleorbeg7 See cake e go do for egede

😂😂😂😂

You no go laugh ke 😂😂

That laugh no Dey come from that nigha mind

That laugh no come from e mind at all😂😂

😂

Na the bam the guy hold for hand dey make that guy laugh like say them force am?

Cake vendor wey CRAFT that design for cake get mind 💯

Na dem be dis @kvngjhay

I'm using this opportunity to say thank you to @EdoStateGovt , them no born you well to dress like this not to talk of allow them video for this kind setting. @osazenoo make Onah help me thank me Governor.

Very big mind e do small cake for dem😂😂😂

😂😂😂

See how that one Dey laugh for background like say seizure hold am

Why that one dey laugh like that

wetin una dey promote now

@naijaconfra dey observe una with one eye 😂😂

Ah 😭😭

😭😂

Baba Raji dey craze 😂🤣

@grok change that phone to axe

This need to be flog ooo, why you dey wear that cloth ni??
