Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

The camera man no go win his next election!

410,899 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Lekan 💙
Lekan 💙2 месяцев назад

The camera man to buy gold, e go turn to stone

Фото профиля NaijaFarmer
NaijaFarmer2 месяцев назад

😅😅😅

Фото профиля FagAlex GDS
FagAlex GDS2 месяцев назад

I cun deh shift head around deh find better corner. Oloriburuku videographer

Фото профиля Peter Lann✌
Peter Lann✌2 месяцев назад

The cameraman charger go burn, him screen go break, and he go still lost him powerbank - wasted effort He's probably g@y Nonsense and ingredients😡

Фото профиля Iamade 🦅
Iamade 🦅2 месяцев назад

Did you say next election! E no go finish his current tenure sef

Фото профиля NaijaFarmer
NaijaFarmer2 месяцев назад

😂😂

Фото профиля The Foxxy 🦊One
The Foxxy 🦊One2 месяцев назад

Infact their area transformer will blow for what he did .

Фото профиля Mohammed
Mohammed2 месяцев назад

I dey watch the video, I dey laugh tears 😂😂 The camera man intentionally do am

Фото профиля Bemurz™◉🇳🇬
Bemurz™◉🇳🇬2 месяцев назад

The camera guy has just one job, focus on the subject and yet he failed 🤣🤣🤣

Фото профиля Smiles & Frowns
Smiles & Frowns2 месяцев назад

The camera na the husband 😂😂😂

Фото профиля Mohammed
Mohammed2 месяцев назад

Na person wife, that's why the camera man do una like that 😂

Фото профиля Ghost Offspring’s DNA(GOD)
Ghost Offspring’s DNA(GOD)2 месяцев назад

Isahu Allah😂 Na the drummer employed the camera man. Concentration must be on him… or maybe the dancer na wife of the camera man- eyes of people like you must not see his wife’s yansh😂

Фото профиля Abiola
Abiola2 месяцев назад

🤭🤭🤭

Фото профиля AY!NDE
AY!NDE2 месяцев назад

Anybody wey know em address make he drop am I won put my mind inside letter mail it to him 🤣

Фото профиля Ayomideeeeee🖤🪖
Ayomideeeeee🖤🪖2 месяцев назад

Na Oloribuku he be , see as I dey shift my neck left and right to find the corner 😂

Фото профиля scopper001.near
scopper001.near2 месяцев назад

He go ask God for water to drink, God go give ham petrol He phone/camera go lost Thieves go rob e house Police go arrest him EFCC go raid him NDLEA go rope him If e get car, e engine go knock, oil go finish for e Gear, e tire go burst for express where help no Dey 😁😁😁😁😁

Фото профиля Oladan
Oladan2 месяцев назад

Egbon kilo kayinlara bayi... Mio understand election for this matter of dancing loool

Фото профиля Mr Abeeb
Mr Abeeb2 месяцев назад

He had only one job but he fa!led...😂

Фото профиля Zainab Abolaji
Zainab Abolaji2 месяцев назад

The cameraman 😂 didn’t allow me to learn this dance move properly. And please, what business do we have with the drummers? 😔😂

Фото профиля Ricardo Jr.
Ricardo Jr.2 месяцев назад

Werey nhi camera man yen naw 😂😭

Фото профиля ABDUL AFEEZ
ABDUL AFEEZ2 месяцев назад

@Alpha_Yom Na woman Dey camera her nothing you wan tell me

Фото профиля Medrox Autos
Medrox Autos2 месяцев назад

Ko ni ba jesu Joba🤣😂😂🤣🤣

Фото профиля Afisi Kadiri
Afisi Kadiri2 месяцев назад

Waiting for the cameraman to pass my front door after the show

Фото профиля Olalekan AJAYI (Agbeloba)
Olalekan AJAYI (Agbeloba)2 месяцев назад

He can never win his election Onirase bi guguru idi Esu

Фото профиля Mr Right
Mr Right2 месяцев назад

Yoruba people with {ọ̀tẹ̀}, conspiration are 5 & 6! Omo see drumming, dancing and lyrics. I listened to Rauf Aregbesola’s own lyrics, ah, ọtẹ dey sweet e joor

Фото профиля Sammyrex
Sammyrex2 месяцев назад

Incompetent cameral man

Фото профиля Don Mayo
Don Mayo2 месяцев назад

@Alpha_Yom The bastard deserves nothing good in life 😭

Фото профиля BADDO Jnr YBNL💡♥️
BADDO Jnr YBNL💡♥️2 месяцев назад

Amen 😭😭

Фото профиля NaijaFarmer
NaijaFarmer2 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля vassili
vassili2 месяцев назад

Nonsense

Фото профиля philip achi
philip achi2 месяцев назад

Na him wife de dance😂😂😂

Фото профиля UniqueEmpire
UniqueEmpire2 месяцев назад

If you come from this place and you don't have bumbum, life is already leading you 2:0

Фото профиля Alaga Dc (Ọmọ RAFLAG) 🇳🇬
Alaga Dc (Ọmọ RAFLAG) 🇳🇬2 месяцев назад

E no sabi at all 🙄😏

Фото профиля Patzubby
Patzubby2 месяцев назад

The camera 🤳 needs better wiping of koboko for neck Which kind rough play be this nah😏

Фото профиля Son of ELOHIM 🇳🇬
Son of ELOHIM 🇳🇬2 месяцев назад

Ase ni ti Edumare!

Фото профиля Solomoni 🐐
Solomoni 🐐2 месяцев назад

Abeg I need the camera man number I wan give am job

Фото профиля Prince Adegbenro 👑
Prince Adegbenro 👑2 месяцев назад

𝑇ℎ𝑒 𝑐𝑎𝑚𝑒𝑟𝑎 𝑚𝑎𝑛 𝑛𝑜 𝑠𝑎𝑏𝑖 ℎ𝑖𝑚 𝑤𝑜𝑟𝑘

Похожие видео