Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
The change begins with you✌🏽
54,551 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Eyin omo bomb blast 😁

That’s what we’re sayin☹️

Omoba no waste your energy on those ones, na online everybody dey get mouth dey yarn nonsense and be forming some internet gangsta. Like you said, if you check am well,a whole lot of them are small boys and girls who no go fit follow you talk offline. Just dey do your own thing👊

Well said, check d demographs of majority of dis ppl are from Sad east. Dey h@te d country. But we dat love it are more dan dem. Thanks for adding ur voice. Big up.

As you Dey para he still funny 😂😂😂 Eko savage 🙌

Omo odun melo ni werey e to n’gbo gan ? Ile oba must to burn ki ewa to bukun. We must face our own time of war and rewrite the history well

The switch in Egbon’s voice from that start to the middle down to the end is everything the message … From bass… to souprano.. tenor and treble 😂😂😂 Your message is received

Talk language wey Bandit go understand, dem go just see say you dey para, dem no go understand. Or add Hausa Subtitle to the video 😂

Especially those Ibos that lies and propaganda didn't help their forefathers win civil war want to use it get Biafra and remove Tinubu from power,ko ni da fun iya won

Una make Eko dey speak English like this. E no go better for una ooo.

Don’t mind them … most of them act like they have other country they can all go to if they burn down Nigeria…. I’m a patriotic citizen… no matter what happen to me I will always be a Nigerian

"Dem say na this guy de swear for me"

Baba, Paaro Lọ....Wọn Le Pa'hun Mọ Agogo Lẹnu. Like You Said, Many Are Cowards...Post Your "Fake News With Your Face & Full Chest" First If You Know What You Are Posting Is Right"🤷🤷 Thank You Brother!!!

Eyin omo bomb blast 😁

Anybody wey wan follow me talk rubbish make e make sure say na him real face ehm They post

Nepo Egbon Adugbo 😭😭😭😭😭

Me I just Dey give any animals back with bigger energy. Make them and their so called choice kpai together. They have their own opinion so do I. It’s democracy, that’s why there are more than two candidates and parties. Highest bidder wins. Everything is lobbying & Canvasing.

Na online you Dey get mouth egbon

Won ti fii owo nurtw to iya yin dagba eti tobi ofo, eyin na ti shey ita niyen ooo 😂 O ma shofo chineke nii

If nobody is Nigeria more than the other then they are entitled to their opinion and rights People are creating Awareness una get problem with it People say the hardship is much una l say na lie People want to protest people like you will say no to protest Watin seff

Imagine say you no press record 😌

Na you come to this world so early Nah we come and enjoy when you are 18 . You never make 200k for your life by that time , Buh look at our time , a 16 year old is buying 17promax for his girlfriend . Never underestimate anyone by age abeg shift

Try Dey use Hausa Make bandit know wetin you Dey talk.

This people sha…..make una rest Abeg, the country is not working Og. Country wey all go f us dey manage e reach 🦇 turn him turn country to Garage for bandits …..e well o

You’re are right savage, they need to slow down this bandit content of a thing, it not funny anymore. Now I no see am as information again na promotion them Dey give them so indirectly. Both ai generated bandit content and those that make silly jokes out of it most be banned

Ogun kee dia papa

Awon fake news advocate... May Ogun strike all of them to pieces

Eeenikuree ooo Egbon! Amaaa mu ra nta 😭😂Allah Kua

Egbon adugbo at it again 😂 E fun Weighray lorun kpa.

Egbon i roo like you kpa werey ni won

No mind dem, omo oró. We go soon separate the boys from the men🤌!

You can actually pass your message without using a curse word . Grow up Egbon

see as this egbon just called me bomb blast century.. egbon e ti price bayennn ooo

Talo gba buredii lowo sulenamo 😂 😂 He's making sense though, you're on point my brother, but please how old are you?? 😂 😂

