Loading video...
Video Failed to Load
The cooking will be televised 😂
35 Comments

Elder brother of a particular concern is crazy work 😂😂😭

Wait, speaking of Tinubu, he even looks like Seyi Tinubu 😂

Na this comment off me, anybody wey do bad to Nigerians , na ham kill mohbad 🤣🤣🤣🤣🤣

Say na afro bandit 😂😂🤣

This family can’t be together again even the children

Abeg if person dey insult you, him con call you Jude, wetin e mean? Wetin make I do?

Person talk say na Jude kpai Mohbad so no be Sam Larry again 😭😭 omo nigerians ehn

Wahala ti de o... Afro bandit😀

Person talk say for ben Carson and Jude e no know who separate twins pass. 😂😂😂

Afro bandit took me tf out 😭😭

He wife don off CS for ig tey tey. Dem don dey feel am 😂😂😂

Afro bandit is wild 😂😂😂

You fit insult me but no call me Jude na there we go fight

Person talk sey even if na palm oil make e rub for mouth. I scrimmmed 😭😭😭

Afro bandit took me out😭😂😹

Nigerians oo. 😂😂😂😂 this one off me

@abisola_tiny Chaii…this man will be feeling the pressure….please someone should check on JuDas….sorry Jude

😂😂😂😂😂😂😂😂

With all the money afro bandit still look unkept Omo that word go far 🤣

This Jude guy was created directly from the ribs of Judas Iscariot,

Afro bandit 🤣🤣🤣🤣

Na bad man this guy be😂. Bro Dey collect more money pass the people wey he Dey work for. Bad guy😂

This sound might still blow before this deede

God thank you say na Nigeria you drop me , omo this app people don tire me 😂😂😂

Afro bandit is funny 😂😂

The best thing you can do is not to be greedy... not even to strangers talkless if your brother.

Now we go down the rabbit hole😂

Someone said “ see him face like bad news” 😳😮

"Na Jude kpai Mohbad" 😂😂 That comment killed me!😄

Make Nigerian no reason ur matter

The Afro-bandit off me 😂

Did i hear Afro bandit? 😳 😂😂

Did hear u be the Anini ?

😂😂😂😂😂😂

Afro bandit lmao
