Loading video...
Video Failed to Load
The cow Don change am for them 😂😂😂😂
11 Comments

sureboy 🪖1 year ago
Cows dey rebel for this particular ileya 😂😂

AYANFE1 year ago
Dem no Wan die 😂😂😂

Rock Paper Sizzle1 year ago
🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

𝕆𝕃𝔸𝔹𝕀𝕊𝕀📿☦️ 🍁1 year ago
This one go reach all of them for Agege

AYANFE1 year ago
Ya mad😂😂😂

Balami samaila🇧🇪1 year ago
Dem no get dis guy digits??????

mc_raimex1 year ago
Mara tanso lese cowdeen 😂

Heung-min Waffy🪽1 year ago
Na gun dem go use kill this one

Amos santos pizjuan1 year ago
Cows done dey stand up to their oppressors. E remain Nigerians.

SEGUNN1 year ago
Make una call bahubali for this one ooo

KingTumzy.eth1 year ago
Wetin Dey sup this year na 😂😂😂
