Loading video...
Video Failed to Load
The day Shank first met Wizkid, baba lied for him 😅🤣
47,417 views • 9 days ago •via X (Twitter)
27 Comments

See me laughing like a fool here 😂

Not only u

Wiz videos dey always sweet to watch, you go just dey laugh like mumu 😁

@JAY5OFX_II Shank no even suppose reason am in teh first place na pure whining 😂

Na so daddy lie for us since oo

But make we no lie oo na after wiz show up for shank stream all of dem rush Dey enter 😂🤣🤣

Why I con Dey smile , me wey sad 😔

“We are going to do some fun stuff” Wizkid:

God abeg oo why i dey smile like mumu for waddup cha😭

Wizzy Wizzy 😂 biggest

Shank go swear for you for this video wey you go dig out😂😂

First all of them to appear on stream 💯if he go one streamers place now everyone go dey cry 😭 Omoh see standard

He nearly crashed when he see Highest 🧢oo

@THELOVENREMEDY Shey Dey don do the fun stuff he promised sha 😹😹

Wizkid is very friendly 🥰

Baba to fine

NA WIZKID OO 🤩🤍

Una never still do funny stuffs since then o😂😂 wizkid na ogba😂😆

He actually needs to call Shanks and redo ↪️ the stream then spill on many facts that is causing disrespect on this streets😬cos clearly this is what that idiot saw that made him crying everyday 💯he should nail every blackmailers asap

You see that short man go whine you but na you no go chop am😂😂

Fly nearly enter my mouth where I dey laugh

@dominic_sajo Wagwag 😆😭😂

I love that short man so much🌹

The j0bless ped0 neva still do the fun stuff... afro-fl0p artist wey no get tour cos EP & album don fl0p upon all the farming ... wizshit is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy and flopido... Alexa play ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

Locked in 😂

better lie

Ayo sabi lie normal normal
