Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The difference between davido and WizKid performance yesterday
33 Kommentare

Ok Mugu 😂🤣

It’s funny how you used 2014 song and a month old song to compare each other 😂…. U for use Ojuelegba with IF

This is the fact a lot of people run from. This video just made my whole day. Shout out to the guy who made the video and you @KCnotlimpopo big ups thanks for making my day. 🫡❤️

Common sense....Wizkid can't go hits for hits against Davido...he just doesn't have it

The person on this video need deliverance,song of 2014 to song of last month 😄am done with y’all

Cry from now till tomorrow bro What’s greatness without numbers? Mad man

So na by aboki now we dey use determine song wey be hit?

Mumu u no dey there I was live there the concert bam die

Person Dey sing latest song another person Dey sing song of 10 years plus una no even real for this app

lol 😂 stuupid people just full this country 😢

Nah all of them get there vibes Davido music get Alcohol vibes Big Wiz music get kpo vibes and if little touch of alcohol you go enjoy am

The first viedo of wiz is not from yesterday show, that was from Benin show few days ago…

IF wey be local champion😂 I guess Bingos lacks good taste in music 😂

Crowd Agenda no work again nah hits Agenda you change to, God go punish una.

For your eyes now , you’re making sense ?😂😂 Why not compare the ‘IF ‘with pakurumo or Love my baby

This one na mumu. Nothing de him head. He settle down de trash nonsense. If we count wiz hit David na less

Who take this Igbo smoker serious life don spoil

Because aboki can’t sing it word for word make it less of hit songs? 😭 Na turmeric acid Dey your brain Comparing 2025 songs to 2015 if is the standard? 😂😂 Davido fans man 😩😂

All he said is the truth

You Dey gba ✍️

I no dey follow ppl way dey wear cap talk , they too like capping, This one Kon carry dreads, all the whole blood way for go brain don go the guy dreads , tell me how him won get sense , no be to set camera talk u get sense .

But we all know this is d truth na, abi any argument dey?. We love wizzy for his old time vibes but common bro this is 2025 and David has been working hard dropping hits

Your opinion no really matter for this side aje

Mtchew to is one no even get sense jawe You dey use If compare Essence like say na the same year dem drop those songs 😏

From the Wizmid picture wey him use self you go know say him wen cook manyewu 😂😂

I really don't even know what to say here, let's please accept the fact that both singers are good

How do we all have the same ears u no for put your face for this nonsense talk shaaa

You made my day bro… Gbayii big time 🇧🇪 30BG active

You see as you dry so nothing dey your brain So for your mind Wiz spotify dey manipulated

I go still arrest you if Davido give me permission bro

As long as performance is concerned, WIZKID can never be in the conversation…DAVIDO is way above, as a matter of fact, he’s one of the best Stage performers in naija right now!

Davido fans wey no dey stream 🤦🏽♂️😂

No Dey smoke Igbo again
