正在加载视频...
视频加载失败
The difference between Ghana and Nigeria 😭
10 条评论

Nathan1 年前
Ghana get constant light, but why dem never use am see say Nigeria dey ahead?

Soccer Bot™2 年前
Six countries, three continents 💙 The #FIFA has announced that the #FIFAWorldCup 2030 will be held initially in Uruguay 🇺🇾, Argentina 🇦🇷, Paraguay 🇵🇾 and mainly in Spain 🇪🇸, Portugal 🇵🇹 and Morocco 🇲🇦 - so three continents. Try Soccer Bot™:

JEWEL🥹❤️🔥1 年前
At least our rice sweet pass their own😒😒😒

James 𝕏1 年前
I pour spit ontop Tinubu

JEWEL🥹❤️🔥1 年前
Ghana wey we give them light don come de like USA😭😭😭😭😭😭

𝔹𝕝𝕒𝕦𝕕𝕪 𝕊𝕠𝕛𝕒👽1 年前
Ghana is the paradise for most Nigerians. No cap but facts

James 𝕏1 年前
Tinubu abeg I no go follow am beat you ohh😂

Earl Spencer1 年前
Light dey 9ja only if you Dey use Band A.

Nova 💅🌻1 年前
More reason I left the country for una.

Praiz Mi Asake 𝕩 🇬🇧1 年前
The only edge they have over us.
