Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

The difference is clear 😀

356,372 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Abayomi kola profil fotoğrafı
Abayomi kola3 yıl önce

For I know the thoughts that I think toward you, says the LORD, thoughts of peace and not of evil, to give you a future and a hope. Jer 29:11 Happy New Month

Akinwale profil fotoğrafı
Akinwale3 yıl önce

Yes we can catch cruise 😂 I love african mothers and there diverse methods used in raising us all even tho they over do most times I ❤️ my mom 🧘❤️✌️

Jelil Obolotui profil fotoğrafı
Jelil Obolotui3 yıl önce

Na this dey make most of us reason well na sake if what u Don pass Tru na full shine ur eyes.... Na pampering dem do white pikin make demma head sweet dem say LGBTQSBMOCP na good thing 🤣🤣😂😂😂💔 abeg na pain I dey use talk

FEMI profil fotoğrafı
FEMI3 yıl önce

As if she washing back of pot 🙄 naija call obey

RAREBREED ♈ profil fotoğrafı
RAREBREED ♈3 yıl önce

If na you dem dey use iron sponge 🧽 scrub him face, you no go cry?

I HATE INJUSTICE ⚖️ profil fotoğrafı
I HATE INJUSTICE ⚖️3 yıl önce

I prefer the Nigerian version. You will grow up to become aware of situations before they become emergencies. If you believe what I am saying you are right, and if you don't, you are not wrong, either ways.

Jef Jef profil fotoğrafı
Jef Jef3 yıl önce

Them de baf idan?

☦️Saintkhaliffaa profil fotoğrafı
☦️Saintkhaliffaa3 yıl önce

I remember that year Anytime wey i hear come and baff, i dey run

Manando® 👽💨⚓️ profil fotoğrafı
Manando® 👽💨⚓️3 yıl önce

Na so IDAN Dey baff

olach profil fotoğrafı
olach3 yıl önce

is she trying to wash the black off that kid

Benzer Videolar