ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
The dog is tired
567,628 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
62 ๆก่ฏ่ฎบ

See the bombastic side eyes e dey use take look her

If looks can kill

Na small things remain make that dog for bite am

E don bite am for him mind

I swear ๐

Bro is under torment ๐ญ๐

@iamWilfredatubu ๐๐๐๐๐

If not for food wey you dey gimme, walai I for strangle you to death.

@Big_K_Bee Walai ๐๐๐

Dog be like, bitch please I'm trying to get some sleep lol ๐๐

For real

Even for dog world, they no sing terrible as this.

I swear

it's the Bombastic side eye for me ๐๐๐๐๐๐ I thought they said it's Man's best friend best friend wey no dey supportive ๐๐๐

E wan wound Best friend ๐๐

best friend has had enough

@ogunmusi Man's best friend, not woman's best friend. ๐

@ogunmusi aaaaaaaaaaah ๐๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐๐

Second frame be like se Eeya were sha

The dog wishes to talk ๐ญ

For real

The Dog be like this one don her foolish song was she no sabi sing๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Walai

Bombastic side eye of the dog.๐๐๐ญ

E wan bite am

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐

What a joke

๐ฉ๐ฉ๐ฉ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The dog judge am pah

Gidi๐คฃ๐คฃ

The dog was like you are never gonna stop are you๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ only if to say the dog fit slap her ba

Walai - E don slap am twice for him mind

Honestly - the eyes talk so many things wey e no fit voice out

Somebody tell her to stop

Bombastic side eye๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

Pet self dey get headache o

Bombastic side eye ๐

Those side eyes !! My guy is ready to go to the adoption agency ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Jusitce for the dog

I swear

The dog judge her lol

Do you blame it ๐๐คฃ

๐๐๐๐๐ no

The dog was like, โShut the f* up b*tch, you are killing my ears ๐๐

Dude ๐๐๐๐

That dog is traumatized and emotionally downcasted๐ ๐ ๐

The dog be like "shey tie o fe baje"

Omoh๐๐๐๐๐๐๐

๐๐

If only that dog can just slap that mic out of her hand๐๐

๐๐๐Na small remain

๐๐๐๐๐๐๐

Please Iโm eating ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Oya sorry

The Dog be like "I should give you a back hand slap but you feed me well. "

The dog is like... I'll bite you o if you don't stop singing with that rubbish voice.

The dog was like wtf is wrong with this lady again...

If the dog fit beat am ni she for don chop beating
