Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The egg hatched in her hands. The Internet gives us so much knowledge. This is my first time seeing this in real time ❤️
27,895 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
56 Kommentare

Your phone chargining port will spoil, after you've fixed that your screen will break, after you repair screen your phone motherboard will spoil. 🙏 Amen!

Haa. Be calming down na 😢

@Bunaberry1 First to do e nor de pain o 😭

@Bunaberry1 Na she first do me na 😂

@Bunaberry1 😂

I'm a victim of deception lol

😂😂

Nigga, fuck you! 😂

😂😂

Two of Una dey craze 😂

Na she start am 😂

Shine teeth,Like Close teeth, Unlike Case closed, Bye.

Doh 😂

Please is there any normal person left in Nigeria ? Just asking pls.

Only me

Bro no Dey post this kind thing for X X no be for small children abeg

Okay sir

Internet has made a lot of humans abnormal 🤦🏻♀️

omo mad people don too plenty

You and the girl in the video Dey craze😒

E never reach like that 😆

God go punish this girl 😭😭😭😩😩😩

You go ask God for wife, He go give you Eniola.

I reject am 😂

Fuck you too I just know 😂

Na why I put that write up make una watch am 😂

😂😂

Idiot 🤣🤣

Na God go judge you sha😂

😂

You think this is funny naaa? Fuck the girl too

😂😂

Tf you 😒

This girls just needs proper beating🤧 See how I was sore focused. Can't believe I just trusted that gender again.

Return back my data now before I locate you 😒

Sorry sir

@GeniusHawlah

Just wasted my time. Gosh!

You jor well oo😂😭

😂

😂😂

@UglyFirstSon I want my data back by 4:00pm today on the dot, thanks

Mumu girl 🤣

Your left nyash.

😂😂

Thunder fire you 😂😂

E touch am 😂

A capital fuck u 🤣🤣

Accept your losses 😂

E touch me Sha

Na so e do me too. No vex 😂

Mk una stop nau 😅

People wet normal for this country no reach 5 again 😌

Make God just take 2 of una abeg

Na lie 😂

😂😂🤦🏼♂️
Ähnliche Videos
Sensitive content
DDG was in complete shock after seeing ExtraEmily reveal her freaky side for the first time 😭 "...this is AI, this is fake, send real clips..."
e/DDG
39,593 Aufrufe • vor 2 Monaten
