正在加载视频...

视频加载失败

The ending threw me off 🤦🏾‍♂️ women can be funny sha

27,532 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

12 条评论

Ade Onidan 🕴🪄 的头像
Ade Onidan 🕴🪄1 年前

The babe dey craze….walahi na me be d guy….I fit end the relationship there sef…what do you mean by I should d!e for you….I resemble Jesus??na everything wey I get for mind the guy talk for there…..na man e be jare

Manny 的头像
Manny1 年前

She dey craze. Make bread winner go die because of woman on top relationship wey never reach 4 months sef. What if the guy nah the only child of his parents. No girl fit try this shit with me sha

Premium spec of ph ❤️ 的头像
Premium spec of ph ❤️1 年前

Women can really be Funny oo.. so she really expected him to die for her sins when’s he’s not Jesus ? 😂 This gender too funny

Damilare🇧🇪 的头像
Damilare🇧🇪1 年前

Make he die for her make she go dey with another person next week😂😂

KING KENZY 🤍🕊️ 的头像
KING KENZY 🤍🕊️1 年前

I love the guys action & that's simple.... She pranked him and got what she deserved. So what is she saying let the guy die for her matter lol I would have locked my door & she won't even enter the car again 🤍🕊️

Daughters of Persia 的头像
Daughters of Persia1 年前

Today, we remember Reyhaneh Jabbari, a 26-year-old Iranian woman EXECUTED for defending herself against RAPE. Imagine facing death simply for saying "No"! Western women, stand with us in amplifying Reyhaneh’s voice and all women in Iran who risk everything for their dignity and rights. #ReyhanehJabbari #WomanLifeFreedom

Cameraman Austin 的头像
Cameraman Austin1 年前

Make he die for you say Wetin happen….she for no enter the motor na She wan use style form vex, so that she go fit bill am later…… all na scope 😂😂😂

Lenis of web3 👀🧡 的头像
Lenis of web3 👀🧡1 年前

Why the mumu dey laugh lol Even if it’s real Na me poison person? 🤡

David Turner 的头像
David Turner1 年前

😂 karma backfired real life , brotherhood is so proud of that guy and for you manova dis one I like dis particular content

jerrymind 的头像
jerrymind1 年前

This one still Dey if I don’t try talk to her e no gree I go just enter car Dey move on top three months relationship okay 👍

MR MARLEY the vogue. 的头像
MR MARLEY the vogue.1 年前

So make I dey watch 12mins video on top my 1gb data dey Play

manova madeit 的头像
manova madeit1 年前

Sorry o

相关视频