Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
The first two weeks 😂😂
379,005 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

The first two weeks you’re both auditioning. After that the real roommate shows up 😂

Nah Ogbonochukwu do the voice over😂😂😂

The girl is very fine, looks like Barbie

E get one special ingredient wey God add to all these black skin babes …wo Bomo Shey fine

Me I go touch am oo Let the worst happen

I no know why I just like dark girls than light girls sha 😂

This babe is pretty idk what y’all want..

You mumu like dis I no know 😴😂😂

No be me o! First day I don touch you ooo!

Omo that babe fine oo Jesus

Too accurate😂

Una really dey do all this one 💔😹

Give them two weeks later

This too accurate

Small small ooo

Naso e Dey be.

Na lie

It’s always sweet then

He kissed me on a first visit at his house while I was taking a nap. 🤦♀️ That guy spoil... 🤣

two of una never ready, can never be my me.

You see that gege voice over. E bad.

E de sweet

I'm eh

Why is it always like this? 😂

Naso e dey first be 😄

Not me o. 3 days I don plan to kiss you

E dey always sweet

Aaah 😂😂😂😂

Ogbono voice over dey muzz me😂

Can never ever be me😂👎

Ogbono Btw😂😂, too useless

Once they have s*x nak*d without using blanket lol.. their relationship go start. But their two mumu for this acting.
