正在加载视频...

视频加载失败

The first two weeks 😂😂

379,005 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

CHIMA OF ABUJA 🇨🇦 的头像
CHIMA OF ABUJA 🇨🇦7 天前

The first two weeks you’re both auditioning. After that the real roommate shows up 😂

I’M BAY!🧍🏾‍♂️🖤 的头像
I’M BAY!🧍🏾‍♂️🖤7 天前

Nah Ogbonochukwu do the voice over😂😂😂

Hhhhhhb 的头像
Hhhhhhb7 天前

The girl is very fine, looks like Barbie

my99 的头像
my997 天前

E get one special ingredient wey God add to all these black skin babes …wo Bomo Shey fine

VIPER🎚 的头像
VIPER🎚7 天前

Me I go touch am oo Let the worst happen

Lil💚Top🐍 的头像
Lil💚Top🐍7 天前

I no know why I just like dark girls than light girls sha 😂

Kizi $tephAnie 的头像
Kizi $tephAnie7 天前

This babe is pretty idk what y’all want..

Abu Abel Nation 的头像
Abu Abel Nation7 天前

You mumu like dis I no know 😴😂😂

Fatango99@ 的头像
Fatango99@7 天前

No be me o! First day I don touch you ooo!

Westside 的头像
Westside6 天前

Omo that babe fine oo Jesus

Dirmax✨🌍 的头像
Dirmax✨🌍7 天前

Too accurate😂

ElliotVnx🖤 的头像
ElliotVnx🖤6 天前

Una really dey do all this one 💔😹

Reymar📊 的头像
Reymar📊6 天前

Give them two weeks later

Victoria A 的头像
Victoria A7 天前

This too accurate

UC De Barthos 的头像
UC De Barthos7 天前

Small small ooo

Miss Capable✨👑 的头像
Miss Capable✨👑7 天前

Naso e Dey be.

Escowayoflife 的头像
Escowayoflife6 天前

Na lie

Mᴜʏɪᴡᴀ 的头像
Mᴜʏɪᴡᴀ7 天前

It’s always sweet then

Ivie Dinah 的头像
Ivie Dinah6 天前

He kissed me on a first visit at his house while I was taking a nap. 🤦‍♀️ That guy spoil... 🤣

𝕳𝖚𝖘𝖇𝖆𝖓𝖉 𝕸𝖆𝖙𝖊𝖗𝖎𝖆𝖑 的头像
𝕳𝖚𝖘𝖇𝖆𝖓𝖉 𝕸𝖆𝖙𝖊𝖗𝖎𝖆𝖑6 天前

two of una never ready, can never be my me.

Mathew | 3K → ∞ 的头像
Mathew | 3K → ∞6 天前

You see that gege voice over. E bad.

𝓳𝓸𝓼𝓱🧸 的头像
𝓳𝓸𝓼𝓱🧸7 天前

E de sweet

Newbie 📈💹📊 的头像
Newbie 📈💹📊6 天前

I'm eh

Chioma ❁ 的头像
Chioma ❁7 天前

Why is it always like this? 😂

Osas ThePlug 的头像
Osas ThePlug7 天前

Naso e dey first be 😄

𓀏 的头像
𓀏5 天前

Not me o. 3 days I don plan to kiss you

chameleon 的头像
chameleon7 天前

E dey always sweet

QWEKU_RICHES ✌️ 的头像
QWEKU_RICHES ✌️6 天前

Aaah 😂😂😂😂

W. Clown 的头像
W. Clown7 天前

Ogbono voice over dey muzz me😂

Baba Yaga 的头像
Baba Yaga7 天前

Can never ever be me😂👎

Kamson 的头像
Kamson6 天前

Ogbono Btw😂😂, too useless

Gp Fresh 的头像
Gp Fresh6 天前

Once they have s*x nak*d without using blanket lol.. their relationship go start. But their two mumu for this acting.

相关视频