Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The food buzz him brain ๐๐
130,497 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
50 Kommentare

I don talk am before say the only people wey no like amala are the people wey never taste am before.

Fr fr

E get one pounded yam and egusi wey I chop wey do me like this too

You go shed tears of joy ๐

Bro๐๐

See werey head like amala

You no nice ๐๐

๐ I no lie na

If you chop better banga soup and eba you go just cry ๐ญ

Hot tears ๐๐

Na person wey discover garri I wish to know, that person really saved life for generation to come

One Ibo girl dey always bring Amala to work every Friday, she said itโs her weekly special treat ๐๐๐๐๐

if na food matter baaami I fit relate

๐๐

Naso weโd sef dey work my brain ๐คง๐

๐๐

@hey737601 Food matter go far gaan ๐คฃ

@hey737601 E get how some kind food go hit you, tears go just drop

You go chop better egusi, dy begin appreciate Oduduwa๐๐ญ

๐๐๐

I can relate

Me too

This is Foodgasm๐๐ค

@rb_demi333 Fact

Omo this head go far ๐

he dey emotional ๐ญ

Worth it ๐ฅน

The werey na Igbo ooo You no see banga soup or oha He Dey call gbegiri Dey vibrate ๐

What if nar hunger make that combo come out ๐๐

E get Toto wey I chop omo this was my feeling ๐

Your life don awuke ๐

๐ your life done kese ! Fb joor

And thatโs the angle from which his own enlightenment got ignited!

The food too sweet see as he dey sweat for head ๐

This is what happens when food takes you to cloud nine. Enjoy jare ๐๐๐๐

Amala was created by Sango thatโs his favorite meal

Na online Amala get haters ๐คฃ๐คฃ

Why is he eating with his left hand?? Onibaje

Gbegiri burst my head honestly, I no ever believe say dem go turn beans to soup and e go sweet like that ๐

Those ancestors dey creative abeg, na indomie and flour these yeye generation dey blend and fry these days๐ฅฒ

Itโs only good food that can make you react like this. This is foodgasm ๐. Canโt wait to get to nigeria and taste all these foods yall have been hyping like this.

He get why ๐

C werey head like amala

I don reason this thing before walahi

๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃna everyday we dey see crazy crazy self of people ๐

I think you worried about the wrong thing mate..๐

Food matter go far Gan๐

@TomsinAgbonyin Wait na why him head come dey sweat ??

No be the mango bandit be this ๐๐๐

I nor lie โฆ even me don ask this same question oh in my quiet time ๐๐
