Loading video...
Video Failed to Load
The food buzz him brain 😂😂
130,497 views • 8 months ago •via X (Twitter)
50 Comments

I don talk am before say the only people wey no like amala are the people wey never taste am before.

Fr fr

E get one pounded yam and egusi wey I chop wey do me like this too

You go shed tears of joy 😂

Bro😂😂

See werey head like amala

You no nice 😂😂

😂 I no lie na

If you chop better banga soup and eba you go just cry 😭

Hot tears 😂😂

Na person wey discover garri I wish to know, that person really saved life for generation to come

One Ibo girl dey always bring Amala to work every Friday, she said it’s her weekly special treat 😂😂😂😂😂

if na food matter baaami I fit relate

😂😂

Naso we’d sef dey work my brain 🤧😂

😂😂

@hey737601 Food matter go far gaan 🤣

@hey737601 E get how some kind food go hit you, tears go just drop

You go chop better egusi, dy begin appreciate Oduduwa😂😭

😂😂😂

I can relate

Me too

This is Foodgasm😌🤏

@rb_demi333 Fact

Omo this head go far 😂

he dey emotional 😭

Worth it 🥹

The werey na Igbo ooo You no see banga soup or oha He Dey call gbegiri Dey vibrate 😂

What if nar hunger make that combo come out 😂😂

E get Toto wey I chop omo this was my feeling 😎

Your life don awuke 😂

😂 your life done kese ! Fb joor

And that’s the angle from which his own enlightenment got ignited!

The food too sweet see as he dey sweat for head 😂

This is what happens when food takes you to cloud nine. Enjoy jare 😂😂😂😂

Amala was created by Sango that’s his favorite meal

Na online Amala get haters 🤣🤣

Why is he eating with his left hand?? Onibaje

Gbegiri burst my head honestly, I no ever believe say dem go turn beans to soup and e go sweet like that 😂

Those ancestors dey creative abeg, na indomie and flour these yeye generation dey blend and fry these days🥲

It’s only good food that can make you react like this. This is foodgasm 😂. Can’t wait to get to nigeria and taste all these foods yall have been hyping like this.

He get why 🌚

C werey head like amala

I don reason this thing before walahi

😂😂😂🤣🤣🤣😂🤣😂🤣na everyday we dey see crazy crazy self of people 😂

I think you worried about the wrong thing mate..👀

Food matter go far Gan😂

@TomsinAgbonyin Wait na why him head come dey sweat ??

No be the mango bandit be this 😂😂😂

I nor lie … even me don ask this same question oh in my quiet time 😂😂
