Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

The Format Wey This Guy Drop, Boys Plenty Wey Dey Use am Collect IPhone For Tollgate, Igando and even Lekki. If them see say you be mumu! I don assist one private university guy Wey dem want collect him phone for tollgate. Some boys no want work again! Oloribu...

131,454 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

0 Yorum

Yorum bulunmuyor

Orijinal gönderinin yorumları burada görünecek

Benzer Videolar

Charlyboy don carry me enter some places wey I no belive say I fit enter in my life. On dis Palm Sunday I followed my oga to go see OBJ. As I sit down in the same room with the Baba today I saw two men. Two generations. One room but plenty history inside. Both of dem going through letters. Invites. Discussing Names wey matter. People wey go show face for the Lunch of 999, The Memoir of charlyboy. Baba pick pen, just dey do correction for the letters and invites. Not as former president, but as elder wey understand structure, timing, weight of things. At one point, I just smile. For me it was the bounding and interactions with two outstanding men. This one no be politics. This na respect. This na belief. Between, Man wey the world don know finish wey put hand for something wey people still dey try understand. Baba, on behalf of charlyboy dey invite people by himself. Not because he needs to but because he believe and he loves the brand. And I dey watch my oga charlyboy like son wey dey learn again from him father. Life funny. One man wey world don know. Another man wey world think say dem know but dem never even scratch surface and when dem join hand like this, you go see something wey no dey regular. This thing wey dey come, no be small. People go enter and come out different. Because sometimes, when experience meet vision, something new dey born. Baba will jokingly call charlyboy a jagrajagre person, charlyboy go clap bk and say, Na u dey teach me. It was a beautiful experience to watch these two men full of respect and admiration for one another.

Charly Boy Area Fada 1

100,923 görüntüleme • 5 ay önce

Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
0:56

Sensitive content

dangerous baby

326,026 görüntüleme • 4 gün önce

When you mention the kind relationship wey no too common for this country, you go talk about Charly Boy and Olusegun Obasanjo. Many people no understand am at first. How rebel wey dey always challenge government take dey close to former president. But life no be black and white like that. Sometimes na respect and understanding dey build bridge where people no expect. Baba Obasanjo see something inside Charly Boy wey plenty people miss. He see courage. He see consistency. He see man wey stand for him truth whether rain fall or sun shine. And Charly Boy too see beyond uniform and title. He see elder wey don pass through war, leadership, pressure and still stand strong. Their relationship no be noise relationship. Na quiet understanding. When dem talk, na two strong minds wey dey reason Nigeria matter. Dem fit argue, dem fit disagree, but bitterness no dey. Respect dey intact. That respect show clearly when Baba Obasanjo personally host the biggest moment of Charly Boy career, the launch of him life story book 999. That event no just be about selling book. Na honour. Na acknowledgement. Na elder telling younger warrior say I see you. For that day, politics and activism sit down for one table. It prove say bond no dey always about agreeing on everything. Sometimes e just about recognizing value in each other. The fondness between dem real. You fit see am for the way dem dey talk about each other with warmth. No fake protocol vibe. Just genuine regard. For country wey division too much, their connection send message say dialogue possible. Respect possible. Unity possible. And when two strong men choose mutual respect over ego, that one na powerful example.

Charly Boy Area Fada 1

58,698 görüntüleme • 6 ay önce